Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Celebrity life nor easy
23,388 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Your lungs that are not up to 3 centimetres that's what you are destroying .

Person wey get big kidney self die young , not to talk of you wey get small kidney .sha pray make you no die as kid😅

Good thing be say you no dey smoke that Cana.

Are you not suppose to be in school you this small boy

U Dey follow men wey get full organs Dey jogodo…

So you b celebrity sooo laugh 😂 Abi watin no easy

What is a kid like u doing with smoke, where are ur parents

Who tell say you be celebrity 😭lmao

On top that half lungs of yours, you dey blow smoke 😏

5naira dey on rolls o

i like this guy , e get composure pass the other stupid dwarf

Where the celebrity?👀👀

Just one puff you go high

I’ve taken note.

Who on lighter

The kind of celebrity that we got for this country just Dey funny me

So U dey go do this till U grow or make I say u grow already

Smh your mate dey write common entrance

For ur mind you be celebrity 😂😂 God blow trumpet 🎺 abeg 😂😂

5 Naira 😂🫵

Omo you nor Dey pitty yourself. See who wey Dey smoke ibo like this 🥲

Smoking na celebrity lifestyle?

The only celebrity wey nobody dey jealous

Who’s the parent of this child

Pity your kidney weh small like bean 🫘

Parents of this kid must be arrested immediately what on earth is going on here

You know every puff u puff the smoke dey always tall pass you ?

Who be celeb?

Talo tie backy fun boy yen ?

@official_Gegeh Who do us???? This one na Celebrity too ?
