Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Chai. Nothing wey i never see today ๐Ÿ˜‚

27,583 Aufrufe โ€ข vor 7 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Mr Prolific
Mr Prolificvor 7 Monaten

Blogs are the ones promoting these miscreants for engagements. This is why china always censor their media. Most people wouldnโ€™t see or know these miscreants of not for blogs who promote and amplify their shenanigans. โ€ผ๏ธ

Profilbild von Big Xamy
Big Xamyvor 7 Monaten

Why huna even dey promote all this shit ๐Ÿ˜

Profilbild von Jhoz B
Jhoz Bvor 7 Monaten

I don see , watin I go con do

Profilbild von me๐ŸŽญ
me๐ŸŽญvor 7 Monaten

Them suppose dey carry dis people beat them till dem drop

Profilbild von _UB_
_UB_vor 7 Monaten

So nobody for this whole country fit help me catch that their leader

Profilbild von MKAY VINTAGE SHIRTS๐ŸŽฉ
MKAY VINTAGE SHIRTS๐ŸŽฉvor 7 Monaten

Make them leave all of them arrest the photographer way accept to snap that pictures ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von _HeevsRed
_HeevsRedvor 7 Monaten

That Shim wey wear Blue crop top on Top Shim own Red Top, I sabi Shim Girlfriend from Idorati Busstop. She Dey laugh as she see this video now

Profilbild von Mo rule ๐Ÿ
Mo rule ๐Ÿvor 7 Monaten

@TadyJerry and @wallazethagod and @ibrahim_sogir and @Samzinos and @odunayo_owo and @Krissical Why are gay people more common nowadays? Let talk.

Profilbild von Kan, The Artwork Guy โœ—๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Kan, The Artwork Guy โœ—๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 7 Monaten

Do these boys have parents?

Profilbild von Losgiddy
Losgiddyvor 7 Monaten

Thereโ€™s the slightly older one misguiding the younger ones smh

Profilbild von Big Xamy
Big Xamyvor 7 Monaten

Which kind character be all this one ๐Ÿ˜ค

Profilbild von SOMTO ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท
SOMTO ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ทvor 7 Monaten

The government never put mouth for this matter?

Profilbild von @chefdelishh
@chefdelishhvor 7 Monaten

Na that last guy Dey always annoy me pass

Profilbild von MJ๐ŸŒธ
MJ๐ŸŒธvor 7 Monaten

Awon Ashiere ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sixtus Okechukwu Nanjo
Sixtus Okechukwu Nanjovor 7 Monaten

Except say the photographer na their member , if not , na em I de vex for . Na em go fess collect for my hand

Profilbild von Uncle Sammy
Uncle Sammyvor 7 Monaten

Na a whole generation waste so ooo.

Profilbild von GEE
GEEvor 7 Monaten

Government suppose dey arrest and Flog these people till they pass out.

Profilbild von Ola Daniel
Ola Danielvor 7 Monaten

Why police never go pack these idiots

Profilbild von imole
imolevor 7 Monaten

Who be the photographer abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr Ambrose Efe
Mr Ambrose Efevor 7 Monaten

This thing na really true or just content?

Profilbild von Rotarian Engineer ๐Ÿ’ง๐Ÿ› 
Rotarian Engineer ๐Ÿ’ง๐Ÿ› vor 7 Monaten

I think government should give a law wey go make us dey flog all these influencers wey dey post these rubbish on their timeline

Profilbild von Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gist
Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gistvor 7 Monaten

Nothing we no go see for Tiktok

Profilbild von Riddle
Riddlevor 7 Monaten

so nobody sabi this people location ๐Ÿ˜

Profilbild von Kush Alabi ๐“ƒตโ„ข
Kush Alabi ๐“ƒตโ„ขvor 7 Monaten

This is not acceptable in Nigeria. When will @PoliceNG start arresting those kinda humans and bloggers this post nonsense?

Profilbild von MOMMY๐Ÿ‘ ๐Ÿ‘ 
MOMMY๐Ÿ‘ ๐Ÿ‘ vor 7 Monaten

That black guy is doing too much abeg

Profilbild von Licious
Liciousvor 7 Monaten

Youre a bigger fool yourself for promoting them.

Profilbild von icomeinpeace
icomeinpeacevor 7 Monaten

These are the leaders of tomorrow?

Profilbild von SunshineofX
SunshineofXvor 7 Monaten

So why they never de jail dem, Abi dem Don legalize dem in naija?

Profilbild von D_frik
D_frikvor 7 Monaten

Dem need a o stop these guys asap oo Nd you people posting them are also helping promoting them

Profilbild von Top Naija Life
Top Naija Lifevor 7 Monaten

This needs to be stopped

Profilbild von Big Xamy
Big Xamyvor 7 Monaten

Men no they this guys area ๐Ÿ™„ Abeg make huna follow me I follow back and engage too ๐Ÿค

Profilbild von Pookie๐ŸŒป
Pookie๐ŸŒปvor 7 Monaten

Tf! They look like cheap commodities. ๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos