Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Chai. Nothing wey i never see today 😂

27,583 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Mr Prolific
Mr Prolific7 месяцев назад

Blogs are the ones promoting these miscreants for engagements. This is why china always censor their media. Most people wouldn’t see or know these miscreants of not for blogs who promote and amplify their shenanigans. ‼️

Фото профиля Big Xamy
Big Xamy7 месяцев назад

Why huna even dey promote all this shit 😏

Фото профиля Jhoz B
Jhoz B7 месяцев назад

I don see , watin I go con do

Фото профиля me🎭
me🎭7 месяцев назад

Them suppose dey carry dis people beat them till dem drop

Фото профиля _UB_
_UB_7 месяцев назад

So nobody for this whole country fit help me catch that their leader

Фото профиля MKAY VINTAGE SHIRTS🎩
MKAY VINTAGE SHIRTS🎩7 месяцев назад

Make them leave all of them arrest the photographer way accept to snap that pictures 😭😭

Фото профиля _HeevsRed
_HeevsRed7 месяцев назад

That Shim wey wear Blue crop top on Top Shim own Red Top, I sabi Shim Girlfriend from Idorati Busstop. She Dey laugh as she see this video now

Фото профиля Mo rule 🐐
Mo rule 🐐7 месяцев назад

@TadyJerry and @wallazethagod and @ibrahim_sogir and @Samzinos and @odunayo_owo and @Krissical Why are gay people more common nowadays? Let talk.

Фото профиля Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬7 месяцев назад

Do these boys have parents?

Фото профиля Losgiddy
Losgiddy7 месяцев назад

There’s the slightly older one misguiding the younger ones smh

Фото профиля Big Xamy
Big Xamy7 месяцев назад

Which kind character be all this one 😤

Фото профиля SOMTO 🇫🇷
SOMTO 🇫🇷7 месяцев назад

The government never put mouth for this matter?

Фото профиля @chefdelishh
@chefdelishh7 месяцев назад

Na that last guy Dey always annoy me pass

Фото профиля MJ🌸
MJ🌸7 месяцев назад

Awon Ashiere 😂

Фото профиля Sixtus Okechukwu Nanjo
Sixtus Okechukwu Nanjo7 месяцев назад

Except say the photographer na their member , if not , na em I de vex for . Na em go fess collect for my hand

Фото профиля Uncle Sammy
Uncle Sammy7 месяцев назад

Na a whole generation waste so ooo.

Фото профиля GEE
GEE7 месяцев назад

Government suppose dey arrest and Flog these people till they pass out.

Фото профиля Ola Daniel
Ola Daniel7 месяцев назад

Why police never go pack these idiots

Фото профиля imole
imole7 месяцев назад

Who be the photographer abeg 😂😂

Фото профиля Mr Ambrose Efe
Mr Ambrose Efe7 месяцев назад

This thing na really true or just content?

Фото профиля Rotarian Engineer 💧🛠
Rotarian Engineer 💧🛠7 месяцев назад

I think government should give a law wey go make us dey flog all these influencers wey dey post these rubbish on their timeline

Фото профиля Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist7 месяцев назад

Nothing we no go see for Tiktok

Фото профиля Riddle
Riddle7 месяцев назад

so nobody sabi this people location 😏

Фото профиля Kush Alabi 𓃵™
Kush Alabi 𓃵™7 месяцев назад

This is not acceptable in Nigeria. When will @PoliceNG start arresting those kinda humans and bloggers this post nonsense?

Фото профиля MOMMY👠👠
MOMMY👠👠7 месяцев назад

That black guy is doing too much abeg

Фото профиля Licious
Licious7 месяцев назад

Youre a bigger fool yourself for promoting them.

Фото профиля icomeinpeace
icomeinpeace7 месяцев назад

These are the leaders of tomorrow?

Фото профиля SunshineofX
SunshineofX7 месяцев назад

So why they never de jail dem, Abi dem Don legalize dem in naija?

Фото профиля D_frik
D_frik7 месяцев назад

Dem need a o stop these guys asap oo Nd you people posting them are also helping promoting them

Фото профиля Top Naija Life
Top Naija Life7 месяцев назад

This needs to be stopped

Фото профиля Big Xamy
Big Xamy7 месяцев назад

Men no they this guys area 🙄 Abeg make huna follow me I follow back and engage too 🤝

Фото профиля Pookie🌻
Pookie🌻7 месяцев назад

Tf! They look like cheap commodities. 😭

Похожие видео