Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Chai, see bread wey we dey chop 😭

110,155 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von tegee
tegeevor 1 Jahr

Shut the fuck up.. this is exactly the way it’s been done right from day one and we dy chop am.. nothing don happen to us.. una go just dy cap for engagement

Profilbild von Alexander
Alexandervor 1 Jahr

Una dey crazy the ones wey una don dey eat since una small where una think say dem dey make am. Because I don’t understand how this is new to some people

Profilbild von Adeniyi Abiodun
Adeniyi Abiodunvor 1 Jahr

Hmmm bread wey I go still chop dis night 😅, me I just Dey chop anything make I sha no die 😂

Profilbild von Onclejoe
Onclejoevor 1 Jahr

No worry, as long as say the dirty no be shedrack, menshach and Abednego, furnace go treat their fuck up

Profilbild von BIG DICE ♟️
BIG DICE ♟️vor 1 Jahr

What is NAFDAC doing 😭

Profilbild von Sensibo
Sensibovor 1 Jahr

📷 A tough day in the jungle—how does this sloth overcome it? The twist you didn’t see coming

Profilbild von @emmi_cyprian
@emmi_cyprianvor 1 Jahr

One day them go just add Scottish loud inside O my lord

Profilbild von Habeeb Ajibola
Habeeb Ajibolavor 1 Jahr

Na why he Dey sweet 😂😂

Profilbild von Popson Print
Popson Printvor 1 Jahr

Have you seen how palm oil is produced? If so, you might never want to cook again.

Profilbild von Ammyy_Whatever
Ammyy_Whatevervor 1 Jahr

I’m not even surprised

Profilbild von breeze
breezevor 1 Jahr

Na him Dey sweet pass, dirty no fit kill tranches boy forget 😂

Ähnliche Videos

See as he dey chop bread and tea like say na fufu 😂😂
0:41

Sensitive content

See as he dey chop bread and tea like say na fufu 😂😂

TENIOLA

370,478 Aufrufe • vor 1 Jahr