Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chai see gbedu
26 Kommentare

Sapa let me people go 🤲🥹

See person wey Davido dea help him life. Make Mavo go ask Shallipop if wizkid don fit help am achieve this achievement before.😂

He just wan spoil mavo song

Sapa let my people go.😂.

Did Slovido self no dey calm down 😅😂

Davido dey force vibe 😂

Nah God go punish mavo for me

Gbedu for your papa house bingo 😂

Kilo wor wor is definitely regretting it

I love this song ooooooooo9🙌

Mavo is a monster who came behind to take the Influence from big Wizs. They want to Just smoke Igbo and leave the Club. Burna boy nah you get that talkz but leave am Lamborghini Boy

Gbedu wey dey sweet reach belle♥️

DAVIDO promotion energy is too notch

Flop 🤦♂️💔

@davido nah Fanboy oga 😂😂😂😂

Wey fade cuz of one nigga

See how your mentor dey shout 😂😂

Skilo

Kilomene e never fame ooo for him mind na celeb e be 😂 the first time way I see am omo I burst laugh Na for nijia him fame end make we no lie

i nor Rated dis song again after OBO part next... yourself na another Benin mugu oh but we thank Almighty for you

Baddest sang something different Omo 🤯

Mad one

Juju help me show Davido

Pls sir. Connect me to 001, my fada, my mentor 🥺🙏. No sponsor out here in Benin city 🥺. Pls sir. God will bless you more

King of lyrics

Sapa let me goooooooooooooooooooooo
Ähnliche Videos
Sensitive content
This is the song Davido is talking about. See as Isreal DMW deny us gbedu😂💔
Beri🌚
504,401 Aufrufe • vor 2 Monaten

