Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
CHAIIII 😂😂😂🔥🔥
11 Yorum

SAVAGEVIBEE1 yıl önce
@Odumodublvck_ thank you for the repost my boss❤️😭😭😭😭❤️❤️❤️😭😭😭

Rock Paper Sizzle2 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

DUJARDIN 🪄1 yıl önce
Abeg Odumodu release Industry machine please Even as them dey sing am the song hit me again

Tashawizee1 yıl önce
Melody on this song Dey always make me emotion before Bella enter ham 🥹

CYBER 🧌🪄1 yıl önce
Melody plenty pass sand

Only1Mafelz 🦍1 yıl önce
Dog Eat Dog is your best song for me ODUMO. You finish work for that song abeg.

M.1 yıl önce
Me I dey push you for the Ghana here

HeizLazy1 yıl önce
How all of them take enter the beat like say na The Same BEAT YOU DON DEY USE SINCE

211 yıl önce
You say u no de TikTok but u de always first see videos wey de TikTok __INDUSTRY LIAR

Ebiye1 yıl önce
See melodyyyyyyyyy

ΣVΛП ΉIᄂFIGΣЯЯ1 yıl önce
Thought I was the only one that do this
