Loading video...
Video Failed to Load
Challenge accepted
11,688 views • 2 months ago •via X (Twitter)
25 Comments

You are about to disgrace ndigbo again, but anyway you need the money, at least you have your unfinished mansion going on.

Make dem no beat the hell out of you ....but i trust you sha your mouth don already win

Kolu Kolu Kolu

Two days to the day na beer u go dey drink, u wey portable knack wetin no good, wan go make efe take ur life. Abeg shift joooooooooooooooor.

😂😂😂

Omo lol 😆 🤣 😂

Who do you want to challenge

18 rooms go happy

Cashing out is a must 🤣

I pity you, Carter will beat you like a thief

Ezi

For how long?

I pity your face

Hmmm make cater no go faint you for ring oo biko 🙏🙏 Nna

Oji onu

Smile 😁😁

Presido i be your fan but I know Carter go mend you Wetin no good Banger !!!

😂😂😂

Presdo Carter efe beat portable wey use 10 minutes beat u and break ur bones

Akpi nwa mama u av the vibes and the energy and everything jux allow me to stylist for 🆓 i want u to make me ur stylist for free 🆓 🤎✊💯

Is like you forgot how portable take beat you na Carter giant you want to fight. You really want to learn the hard way.

Death The Hungry you

Just make sure that dude doesn’t beat you like portable

Another olodo mumu

Over joy no go kill you
Related Videos
Sensitive content
CHALLENGE ACCEPTED.
george
3,122,520 views • 2 years ago
