Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Champz & Zlatan 🤩🔥
288,710 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Wizkid will just be smiling like see my child

Zlatan just dey do like proud uncle 😂❤️

Zlatan always bringing the energy, Champz matching it 🔥🤩

chai chai see as i dey smile as i dey watch this video🙂↔️

Wizkid approve this Song so? Which kind champion sound be this ? Abi na Mosquito Sound 🦟

"is he not supposed to be in school" Like say if the school works, it won't show in you.💀😂

Why is zlatan looking so uncomfortable there

This combo too hard! No dull moment 💯

Zlatan jut dey blush 😳 abeg make I vibe to my champion sound

Champz x Zlatan? That’s pure madness 🔥😩

So what’s the hype? I’m not hating but I say again I don’t see the hype about this boy. They are just using the fact that he’s wizkids son to milk us cos even the song no make

The influence of Wizkid is just paving way for Champz linking with top celebrity like OG in the game... Proudly father right now — Big Wiz 🦅

This boy is already balling at his age God when 😭😩

Supposing this boy no be wizkid pikin wahlai, industry for no send him music.. not saying the music is not dope o.. dem for stereotype am say e dey form accent blah blah blah.. people famz the who, not the what & that's very bad for authentic creativity - AirDot

@starboylekzy1 Omo see as confidence full this boy eyes 😂 Even Zlatan self esteem been wan drop 😂❤️

Zlatan no send if nobody sabi your song, as long as na cloth you come buy e go follow you do video😂😂😂

If you don’t like him, skip his songs and pass any videos with his make and face let the people that like him focus on him. Just because na Wiz son you want to look at everything he does so you can talk shit even when you know he’s not your class to fuck with

Champz got good music… only those with good ears will attest to that, but some of y’all hate for the dad are transferring same to the son. I know good music when I hear one 💯

Which kind rubbish this pikin dey sing? His father should talk sense into him na

@Capless101 Who notice the Zlanta look 😹 baba be like opelope ur daddy I for just send you outta my studio 😹😹

Zlatan no wan laugh 😂 make camera no carry am Omo I be fc but Wetin Bolu Dey sing? Make person sha make am è get why 😭

IDK part 2 loading🔥🔥

Thank God he’s wizy son, cus e for tey🙂

Zlagba & gbampz 😂 Na dammy krane clarity of mind we dey jam on repeat 🔥 all hits

@vapeshopibadan This boy don dey near where he papa go kee am

Zlatan no go fall steeze oo na small boy be that

Champz & Zlatan 🤩🔥

Zanku nation nla

Boy so fly

Crazy 🔥🔥🔥

@Biigridwan Wizkid go dey send him pikin go buy am clothes because them dey wear both size

Omo to Jo baba e🤭❤️

Atleast he didn't take his father's height.

Double Greatness 🔥🔥

