Loading video...
Video Failed to Load
Champz & Zlatan ๐คฉ๐ฅ
288,710 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Wizkid will just be smiling like see my child

Zlatan just dey do like proud uncle ๐โค๏ธ

Zlatan always bringing the energy, Champz matching it ๐ฅ๐คฉ

chai chai see as i dey smile as i dey watch this video๐โโ๏ธ

Wizkid approve this Song so? ๐ซฉ Which kind champion sound be this ? Abi na Mosquito Sound ๐ฆ

"is he not supposed to be in school" Like say if the school works, it won't show in you.๐๐

Why is zlatan looking so uncomfortable there

This combo too hard! No dull moment ๐ฏ

Zlatan jut dey blush ๐ณ abeg make I vibe to my champion sound

Champz x Zlatan? Thatโs pure madness ๐ฅ๐ฉ

So whatโs the hype? Iโm not hating but I say again I donโt see the hype about this boy. They are just using the fact that heโs wizkids son to milk us cos even the song no make

The influence of Wizkid is just paving way for Champz linking with top celebrity like OG in the game... Proudly father right now โ Big Wiz ๐ฆ

This boy is already balling at his age God when ๐ญ๐ฉ

Supposing this boy no be wizkid pikin wahlai, industry for no send him music.. not saying the music is not dope o.. dem for stereotype am say e dey form accent blah blah blah.. people famz the who, not the what & that's very bad for authentic creativity - AirDot

@starboylekzy1 Omo see as confidence full this boy eyes ๐ Even Zlatan self esteem been wan drop ๐โค๏ธ

Zlatan no send if nobody sabi your song, as long as na cloth you come buy e go follow you do video๐๐๐

If you donโt like him, skip his songs and pass any videos with his make and face let the people that like him focus on him. Just because na Wiz son you want to look at everything he does so you can talk shit even when you know heโs not your class to fuck with

Champz got good musicโฆ only those with good ears will attest to that, but some of yโall hate for the dad are transferring same to the son. I know good music when I hear one ๐ฏ

Which kind rubbish this pikin dey sing? His father should talk sense into him na

@Capless101 Who notice the Zlanta look ๐น baba be like opelope ur daddy I for just send you outta my studio ๐น๐น

Zlatan no wan laugh ๐ make camera no carry am Omo I be fc but Wetin Bolu Dey sing? Make person sha make am รจ get why ๐ญ

IDK part 2 loading๐ฅ๐ฅ

Thank God heโs wizy son, cus e for tey๐

Zlagba & gbampz ๐ Na dammy krane clarity of mind we dey jam on repeat ๐ฅ all hits

@vapeshopibadan This boy don dey near where he papa go kee am

Zlatan no go fall steeze oo na small boy be that

Champz & Zlatan ๐คฉ๐ฅ

Zanku nation nla

Boy so fly

Crazy ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@Biigridwan Wizkid go dey send him pikin go buy am clothes because them dey wear both size

Omo to Jo baba e๐คญโค๏ธ

Atleast he didn't take his father's height.

Double Greatness ๐ฅ๐ฅ

