Loading video...
Video Failed to Load
Champz go tear ACL ๐๐ฅ
376,663 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
43 Comments

Lowkey i feel like this guy understands music better

Real

Ice king go kee this boy๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

๐๐๐ฅ

Una don start itโs always a competition with you foolish people

You f00lish blind weirdo, you didnโt see his own caption right?

@ameborfm I always eat yo mamaโs ass and she good asf

@ameborfm You plus every single person close to you will be the one to d!e fast ! ๐ท

This boy is just 13 let him live long na ๐๐๐ญ

๐๐

Shame nor dy catch ur oloriburuku mama like this ๐๐

Wetin bring my mama come here again? E no dey hard to know b@stard o

Ochacho good jor

No lies

Abeg nau๐ญ๐ญ

E tap d!e, no dey lie give yourself ๐

All of una wey dey deceive this boy and him papa are not good people ๐๐๐

This unreleased is hard ๐ฅ

Make he arrange him tongue well โฆ imbecile Dey show when he talks

No difference between this one n Osakpolo, zero talents ๐

Ice king too good ooo Wizkid fans just Dey hate on am

BAND4BAND I LIKE THIS SHII!๐คฃ

๐

If no be Nigeria and joblessness Wetin concern us with the both of them ๐

This boy got good flows, he flows so well with the beat I must admit this.

See as you and that other guy dey mumu una self. Same thing wey una do for this boys papa una don start am with the boys too. Una no even wait make them grow. Una life don spoil I swear.

For a 13yrs old, he's good ๐ฅ

One get calmness the other get gragra Why dem de switch identity ๐ Why wizzy pikin de act like David

Ochacho na just another davido ๐๐ na only the cars I Dey see nothing meaningful

Whatโs he even saying ๐คฃ Chmapz was so clear and fluent while rapping thatโs my boy He learned and learnt heโs the face of the rap game soon him and @realmonicliff @real_champz

This guy good pass wizkid son

Is not about cars bro . Watch am e go fall like slowvido

You should have stopped and listen to momcy- champz

This is hard as the other video for their age they are both fire one just has a strong uk accent and the other light American accent simple

Kini n wi Aswear oro oti da lenu omoyi

Ainโt gon lie this shit hard asf .. Theyโre slowing touching where i love

He's not the one that wrote the lyrics , that's whey we aren't get any mouth movements from him

This is a son living his fathers dream

๐๐ฅ

One thing about both of them dey have their contact information together ๐

Nah so Una take force Davido give us

So na children una wan dey compare now? Allow the kids rest abeg

Tuesday 8th September 2026. See what grown men are arguing about. From FC vs 30bg to others. Donโt you Nigerian youths get tired?. Billions are being looted everyday. Few months to elections that will determine who will rule you for next 4 years. Non of these kids are affected by the economy. โผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธ
Related Videos
Aunty Shakira go tear acl ๐๐ฅ๐ฅ
LIL _YANYANYAN ๐ฟ๐ดโโ ๏ธ
100,272 views โข 8 months ago
