Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨CHAMPZ “GROOVE” — PHLOW LIVE PERFORMANCE OUT NOW🚨
151,064 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

One day una go tell this guy the truth 😂

Omo this big wiz sonn dey try oooh Still young and growing in in the industry His really a crazy prospect

Mid

Omo Balagun again 😩😩wetin we do you and ur papa Shey this mid never do 😩

This sound belong to d UK people E no sell for here o😁

We are eating good from father and son,is God not wonderful?🕺🕺

44rymes - 30

Nigerian music industry nor get mate again, wetin be this again?

Na Wizkid really born this boy

Champz has solid sounds 🔥🔥🔥

this one na advance Tony Tetula oh

This one no go get social distancing like he papa 😂. He will be up in all our faces. A star fr

@BeninPikeen Bigger than Davido

Oh chim 😂💔

Ogo keep it up ❤️🦅

💔💔💔

Make this nigga go rest nau

Uk nigga

Observe his body movements just like him papa

This pikin he father need ft am to give am more audience sha

This one no dey blow .. make him forget am

😂😂😂Fc get a lot of work Sha 😂😂😂

Too too hard. Sounds like This 🔥👌🏽

This is Wizkid ❤️🦅

Damn🔥

🔥🦅

e slap oh, the boy get mad flows. no worry soon e go saby make better melodies and e go understand say Uk no be e accent.

Na Wizkid son he truly be! Talent na water!💯

Nh must this people family go do music?

@Iam_Bammy_gee Iceking better

Good 😊

Gbampz don fl0p like hin papa... papa wey no get tour cos EP & album don fl0p upon all the farming.... wizshit is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy and flopido....siri play olodo uprising by dammy krane 🔥


