Loading video...
Video Failed to Load
Chaos is Madrids camp again ? ๐ โข
35 Comments

Tomide u Dey mad Ajeh ๐ญ๐ @playwithtomide

Why you go give Real Madrid 13-1 ๐ก๐ Where they wan see one goal score Clean sheet in the bag ๐โโ๏ธ 13-0

He said Chaos in Madrid camp. ๐ญ

Fake laugh ๐

@Tobs_fc Joy

Valverde to Tchoumeni ๐ค No near me oo You think say na last time be this ๐๐๐

He don still Dey mumu again. Intellectually dishonest mugu

Cry lil bro๐คฃ

@smilingguyman Bro youโre just useless jare If e sure for you no Dey block anybody leave them to talk against what you have to sayYou don talk against Madrid them no block you but you block people that go against your agenda ๐๐ bro you making the football community toxic ๐๐ YOU ARE WORST๐

@playwithtomide I nor too Dey blame am. Heโs acting his age, someone that uses PlayStation to rate real life players.

@playwithtomide Him say you be lil bro ๐ unto social media trends o,Dey ask Wetin him fellow man get unto say Una Dey analyze football๐๐๐even if him mama and him mama guy na my sister I go dash all him family make them follow battle money war not even my parents so du#b to be a man

@playwithtomide Na as him brain reach.

12-1, 15-2, 13-1 ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

To be honest eh those big egos should be sold

See mumu

@playwithtomide na man you be ๐โค๏ธ

I be madrid fan and I be ur fan but if we do mistake beat u ah idolo no come x again oo๐๐๐ @playwithtomide idolo I de ur dm ๐

Dey lie for yourself

Joy in Barca

this trauma lingers long to always be obsessed about Madrid, itโs 11 years without UCL and counting, no go dey run mad ooo๐คฃ

Madrid never c anything ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐

You have started believing fake news too๐ญ. Just shave on the 25th abeg.

Aswr you dey listen to Aribiyi Focus๐๐๐

Take it easy on @playwithtomide

Abeg me too I am in crisis, save me abeg ๐ @playwithtomide

Hold their neck ๐

๐๐คฃ๐

Lies

๐๐๐๐

Mourinho wey come chop for your house last night ? The one wey be your papa friend ?

Let him cook

Pity us way no de hear Yoruba na ๐๐๐ญ๐ญ

๐๐๐๐

Omo Madrid players are not serious
