Loading video...
Video Failed to Load
ChatGPT Out 16th Oct. ๐
82,812 views โข 22 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

No be to drop song, Rord... If you drop song promote am, you've dropped many underappreciated tracks lately

Guy since you release Amara, u no sabi sing song again๐ญ

The reverb in the track is way too much. I can barely hear what youโre saying. Tell the producer to tune it down a bit and then balance of your vocals with the beat

Bro this one sweet but Abeg no drop am

Dash me one Make I use hold body this season

Gee. You Sabi but try new pattern.. Jump on the new ug sound and see wonders.. Ma burti songs we need now

Bro Is the the best you got?

Which Era you Dey like this ?

Nna i guo ya

Deal ๐น

@rordkelly bro quite music just dey do beat dey go cause this is trash totally bro

This song for bang if you drop ham 4 or 5 yrs ago.

*Might not be today, Might not be tomorrow, but one day soon, everything's gonna be all right.*๐

@rordkelly Life don serious pass all this nonsense

@rordkelly One of your biggest supporters 100k go heal me Make i fit use clear mind stream on the 16th

U ruin my 20s ๐ญ

No drop am abeg๐ฅฒ

Active ๐ฅ๐๐ผโค๏ธ

We dey wait

Kelly the bad man ๐ฅ

Song good though

The date far o

Rord onye egwu otiti

You need to stop singing nonsense this Amuri boy ๐ขif you donโt know what to sing again use your page and start creating content, l wonder who Dey stream this yeye thing your using to promote yahoo

Nonsense

Bro this jam go blow Shebi person sing Laho Ozeba And black sheep

Get a good producer bro

No even drop this noise abeg,...the production no just sweet

If youโre less busy carry ๐ง listen to this song e make sense for your ear?

Boss

Kelly bad man


