Loading video...
Video Failed to Load
Chatttttttt ๐
2,456,263 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

You see how baddies behave not what we see here in our country. Hungry lions

You sure say this guy go return home like this

UK baddies way get bills to pay, so far you have money they can do anything

Wssssssss

Make dem sha no accuse am of rape later in future

Carter is rolling with trans women without knowing ๐ญ๐ญ

Which kind accent Cater Efe dey use again ๐๐คฃ

Make them no say u rape them oo

Na this guy ex I pity... Depression fit don clamp am ๐

She no even talk amen for the God bless you Dem no too need prayer ๐ญ๐คฃ๐คฃ

He should be careful ooo Hmmmm, I no wan hear say dem sue am for okay ooo

Carter dey enjoy he life ๐๐๐

This is tape definitely.

You sure say this guy no go fuck these girls like this ๐คฃ

Donโt worry babe just take it, itโs good for your health .. baba Dey talk like wakandan ๐๐๐คฒ๐ผ

Make dem nor accuse am of grape sha

this nigga is married right ?

Carter foreign accent de muzz me ๐ญ๐

Carter remember say you get pikin for naija oo ๐

She gave him a warning, ๐๐ This guy is really having fun.

This one sef nah part of streaming ๐ญ๐ญ

Baba know the reason why he Commot for marriage ๐

Someones stick it definitely going up if u know what i mean๐๐

E be like say these ones no know say Carter no dey press money like that..๐น๐น๐ญ๐น

Carterefe is chilling with the baddies while the baddies is chilling with bigv boy ๐๐๐

He must shout that "Jesus Christ" Werey guy

Na his accent de muzz me๐๐

This man dey get the girls ๐๐ฅต๐ฅ

โOf course I need everything you want to give to me โ

Make them no accuse u of rape ooh

Poco Lee never come out from his own temptation oo ๐๐

Omo Carter life like this ehn E don enter the other world๐๐๐
