Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Chatttttttt 😂
2,456,263 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

You see how baddies behave not what we see here in our country. Hungry lions

You sure say this guy go return home like this

UK baddies way get bills to pay, so far you have money they can do anything

Wssssssss

Make dem sha no accuse am of rape later in future

Carter is rolling with trans women without knowing 😭😭

Which kind accent Cater Efe dey use again 😂🤣

Make them no say u rape them oo

Na this guy ex I pity... Depression fit don clamp am 😂

She no even talk amen for the God bless you Dem no too need prayer 😭🤣🤣

He should be careful ooo Hmmmm, I no wan hear say dem sue am for okay ooo

Carter dey enjoy he life 😂😂😂

This is tape definitely.

You sure say this guy no go fuck these girls like this 🤣

Don’t worry babe just take it, it’s good for your health .. baba Dey talk like wakandan 😂😂🤲🏼

Make dem nor accuse am of grape sha

this nigga is married right ?

Carter foreign accent de muzz me 😭😂

Carter remember say you get pikin for naija oo 😂

She gave him a warning, 😁😆 This guy is really having fun.

This one sef nah part of streaming 😭😭

Baba know the reason why he Commot for marriage 😂

Someones stick it definitely going up if u know what i mean😂💔

E be like say these ones no know say Carter no dey press money like that..😹😹😭😹

Carterefe is chilling with the baddies while the baddies is chilling with bigv boy 😂😂😂

He must shout that "Jesus Christ" Werey guy

Na his accent de muzz me😂😂

This man dey get the girls 😂🥵🔥

“Of course I need everything you want to give to me “

Make them no accuse u of rape ooh

Poco Lee never come out from his own temptation oo 😄😄

Omo Carter life like this ehn E don enter the other world😂😂😂
