Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Cheating sef no easy 😂😂

553,291 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

BiggieBanthy's profile picture
BiggieBanthy1 year ago

Nas na Weyrey 😂😂😂😂

Home of Chandeliers💡's profile picture
Home of Chandeliers💡1 year ago

A man doesn't cheat..

Bamidele's profile picture
Bamidele1 year ago

I don cum with this her picture like 5 times today this girl too hot Damn!!!

ben samuel's profile picture
ben samuel1 year ago

This guy is sick 🤣🤣🤣🤣

Somtobechukwu Anierobi (ꜱɪʀᴇ ♔)'s profile picture
Somtobechukwu Anierobi (ꜱɪʀᴇ ♔)1 year ago

Lmaoooooo. Did you just jump into....?

Night_walker 😷's profile picture
Night_walker 😷1 year ago

I swear seh …I cheat reach one time my gf caught me she didn’t even tell she just comot the girl number for my phone then text her ,she con ask the girls who am I to her without me knowing untop say she lie for the girl say na my sister she be ,the mumu girl con say I be her boyfriend kasala con burst reach the stage wey I de kneel down for my girlfriend shop where she de learn work ,I just mumu back then I no go lie I con swear say I no go do am again she use me the ako first but she later accepted my apology ….i just de laugh now cause the worst thing she did back with her cheating was fucking her ex and her bestie she con de lie for me but I caught her sha ….it a long story….😳

Wahala's profile picture
Wahala1 year ago

You sef no know say you suppose carry life jacket for pocket? E clear say you just Dey learn this cheating work.

Adorable Teggy❤️'s profile picture
Adorable Teggy❤️1 year ago

🤣🤣🤣🤣🤣🤣cheating na big work ooo

Adonosi.🇳🇬's profile picture
Adonosi.🇳🇬1 year ago

This one go reach house now tell him people say person kpai himself for him front today🤣😂

Ibukun Amosu 🇳🇬🇬🇭's profile picture
Ibukun Amosu 🇳🇬🇬🇭1 year ago

U tell her place wey she no fit come but na u later run go there, u no calculate well o

Related Videos