Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Check am well no be Ai o ๐๐๐ญ Oni shorire seh ๐๐๐ญ
33 Kommentare

Why are u arguing with fools like Shey are they in their right senses sha u kan dy compare Baddo my own baddooo omo ๐๐ that disrespect is getting too much

You wan use this crowd compare the psquare own?

He made this Agbero P sweeeetโฆ all these new guys could never

Na from 2005 kids fit dey do this nonsense comparison... How you go dey compare Psquare to this guy???? Una no dey shame so?

God , dem dey actually whine this guy

But psquare get more sold out shows pass gbado

Person wey God suppose take make e comot him generation

You think say if Olamide come out around 2004 you think say bobo go reach international, Psquare already raise the game for them , itโs easy now

So them bring headline show you bring gum body performance๐

I swear he no go die well but anyway you shouldn't argue or engage with this people, people who claim people didn't know Olamide outside the west but he went to south they are singing his songs, they are fuvcking id!ot

After how many years? ๐๐๐ Gbado na Barber ๐๐๐

Pa danu ๐ฅท๐ฟ

Na eim show Abi na Asake show ๐??

You just Dey make body sweet me

Seh badoo wa kere ni

When รลฤMรรร dey give us hit back to back where them dey

This thing clear say no be Psquare host that show na abi why una dumb laidis ๐ญ๐ญ

Badoo na baba๐

Badoo na baba

โโWon de ni baba iya won oni fansโโ I too love that

@Mr_Shizzyy these people no sabi baddo at all

People wey dey mad. Nothing wey dem never use badoo compare

2 in 1 ๐๐น

Ameen with that last line. You dey whine Baba mili

Leave the werey. Na the Thunder go fire am last last. Very anyhow person

This one no reach

I was in that crowd btw, best show Iโve attended in London so far ๐ฅ

@Motion_Boy_ prepare for thunder strike anytime soon

Person wey no well Baddo nah music god โ

You suppose no mind that one. Person wey dey craze. Na engagement e dey find

Psquare go North America tour 2010 lmao

Person weh dey craze

Wetin him they single lmao carried by beat
รhnliche Videos
Sensitive content
i am crying bro๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ They really treated him ๐๐๐๐๐๐
Fights Archived
513,184 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Omm these hoes @ worthing be trippin 7:45 am๐ญ๐๐๐๐
RiRi
1,083,737 Aufrufe โข vor 1 Jahr
