Loading video...
Video Failed to Load
Chef o'clock...🙂
20,294 views • 12 hours ago •via X (Twitter)
31 Comments

We were told not to boil egg along with rice for health purposes because of the bacteria on the eggshell and you just closed your ears 😑

Which kind lifestyle be this 🌝

Shame no dey catch you ennh this guy

Daniel u for kuku jus use stone blend the tomotoes make we for know say u de carry us go dinosaurs era.

You dey cook mama put this one you dey grind with big engine 😎

God abeg no Daniel Regha me😩🙏

Like are u serious guy or u just rage baiting us

You chop this food Abi you give dog

Them say u be mumu 😂

Daniel fit don dey mad make we no know

Werey

What is this?

This guy

Daniel hmm

I need to learn this your tactics ngl.

Look at your environment very dirty, as big as you are you supposed to have a blender at home. An additional thing please try to change that slippers you are putting on I have been seeing you wearing over 6 years now

You and bad things na twins

You're a great cook.

Original content 😂😂

What are you cooking for obidient 😆 🤣 😂

Wetin this John wick Dey do with all the money him Dey generate from X

This Guy na low-key Million.... Make Una no fall for the Fooling 😏

I guess it’s must be for the goat or Dog

You don use your own hand finish your brand

Poor man stew

Stop buying from road side food that harm the health your dumb brain should know that

You no get blender for house ? Ode 😆 🤣

Mummy sent you to market you turned it to content 🥹

hope food remain?

Your life spoil so tay you can’t even use hot water and kill those snails

Daniel u dey suffer
Related Videos
Sensitive content
chef ryul 😮💨
자스 ✮
56,545 views • 3 months ago
