Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chelsea European trophies
21,033 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Beg down Jor make l cook my own club

Oya use your trophy win Arsenal na .. our wife 😂😂😂

Bro you have no shame, you haven’t won them in 6 years and you bringing out history lol, cry more😭😂

Oga use your European trophy collect 3point 😂😂

The earlier you Chelsea fans understand that the premier League title belongs to Arsenal the better for y'all.

Oga Dem beat your club jare nor use all these one cover shame jor

My wife

Arteta has faced Chelsea 18 times, achieving 12 wins, 4 draws, and 2 losses. Chelsea is also the opponent Arteta has defeated the most times since becoming a manager.

Una go they find wetin nor concern Europe take concern england now... Una don lose😂😂😂😂

Chelsea fans creating their own happiness very useless club 😂😂

Sorry oooo Na because them beat you En pain you shaaa

You go explain tired

Oga shut up when game never start u said you will defeat arsenal

Console yourself my friend after u display ur European trophy finish take your L and go to beg my bro

😂

You no get shame 😂😂😂

Shut up....na win arsenal win Wona go dey carry trophies matter dey come , no worry you go learn the hard way

At least my beloved wife have won European trophies 😂😂😂

Na fool you be. Your trophies na for other clubs. When it concerns us?! You go drop pussy😂😂

Chop shit jhor

You wey i know? 😂

Cry for me jor

Oga no be Champions league we just play Mumu🤣🤣

Out of context😭😭😭

Use that one hold body If e come to bragging right who be Chelsea for where Madrid Dey

I too like this league 😂 Nobody go gree for anybody

When you read finish, you go explain am for today score line 🤣🤣🤣🤣🤣

Thank goodness you know say na agbero fc..

😭😂😂😂😂😂

Obo

