Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chelsea heads up 😡.
32,598 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

Supporting a team that is threatening your champions league spot is crazy😂 The hate for Arsenal mehn It’s just too funny abeg 😂😂😂

You are yet to get 5 wins in a row but you dey advice another club 😂

Arsenal you have only one job, destroy Chelsea for me. I need to go to the champions league, Chelsea can go to Europa league

See Arsenal living rent free in the head of a mature man. You woke up, first Sunday of the month, first day of the month. But na Arsenal you dey think throughout the night Delusional

Look at this man. Records are meant to be broken but you no believe say Arsenal go break record of winning quadruple. Ishi adighi gi oyi

Arsenal 2:1 Chelsea

You no get shame You go cry blood when arsenal win

Henry don’t worry we will beat Chelsea on your behalf.

😜😜😜😜 the pain is Real

Oga Henry, how market ? 😂

Ur tears is what I need tonight e gbewa joor

Bcuz of hatred on Arsenal u turn to motivational speaker for another team u hate …Lol … Be prepared for HBP if Arsenal eventually win the league.

It took Manchester United and their fans eight years to see a win at the Emirate Stadium 🏟️ 🤣

Bro 90 percent of your content are about Chelsea. Don't you talk about your club??

Help them hold the L. It's ownership and not rival

This guys is a clown 🤡 advicing chealshit who is chasing top 4 with him to win their match , anything to get engagements I hope you will be on the pitch wit the chealshit players when they are playing the match with your nonsense advice

Hmmm.... Make una just pray say Arsenal no win this league oo.. If not, I will make it my personal duty to frustrate accounts on X that have been anti-Arsenal for as long as I live.. As una start this war, we go end am squarely!!! Nonsense!!

Never seen someone with brain supporting Man U and Chelsea 😂

Mugu Ezenchi chukwuma big mugu, you no go cry ke, imagine you come cry after Arsenal beat chelshit, still cry after you lose... oh the month go full of tears for you...

I nor believe say at ur age u go mumu like dis dis man it’s so PATHETIC!!!

But wait, Man U match comes first today , why talking about arsenal lol Damn Arsenal get haters oo and I’m proud I support Arsenal 😂🤷♂️

Bro, you dey spit for your camera.

Henro, Premium hatter, I love it. Chelsea motivation talk

See how you dey explain like say you dey court

You just kpai ontop Arsenal matter lol

40 fixture motivational speaker!! 😂🤣🤣🤣

I’m supporting Chelsheet today sha 🤣🤣

My fren shut up!!!! 🤣🤣🤣

Wetin this one dey blab sef??? 🤣

Bro, when did you become a Guidance and Counseling specialist? Even if I want us to get a result against Arsenal, why do you want us to succeed today?

You dey call wolves, shey Burnley 2nd from bottom no see result against chelsea?
Ähnliche Videos
Sensitive content
É o FLAMENGO PORRA CHELSEA E MEU PAU 😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
🅞🅡🅤🅐🅜 22 🃏
370,988 Aufrufe • vor 1 Jahr

