Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chelsea player far better than Palmer #chelsea
15,664 Aufrufe • vor 18 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Guy you sick, nah Estevao u talk say e good pass Palmer? Abeg wake up from your fvcking dream

bro you don’t know what you are saying…the premier league is too physical for him..he won’t survive starting

Chairman you no fit go far with this nonsense wey dey come out from your mouth o

Na everybody now get money to buy microphone.

shitttt just cominggg outta ur mouth

It's been a while since I've heard someone sound this dumb 😭, do you live under the same roof as Kombo?

Na because say you get phone wey get camera nau, na watin make you come dey talk rubbish dey post for us

B4 u even start i don knw sey na rubbish u go yan

Once Una buy mic ! Una go just Dey do rubbish !!! You don manya

oga u dey smell

This brother is high.

Bruh have you watched him play centrally?? He’s not good centrally He doesn’t have that vision, that link up play I pray Alonso give him that time to play that position to see for yourself

Estevao is no better than Palmer , he’s only more direct than Palmer

This one Dey crase

You’re tapped.

You no sabi football sir.

See as Werey dey open eye if una don see #7500 buy cheap Mike nah nonsense una go dey talk Make I block this Werey commot joor

😂😂 you’re just joking. That boy is just an overhyped Brazilian player. He’s not anywhere near Cole Palmer in anything, maybe only speed is what he has more than Palmer

Shut up Person wey no knw wen to pass ball

You already don tell yourself to shut up 🤫

Football content creator 😹

Alonso can not play 3back every game, he is going to have to switch the formation and that’s where Estavao will come in. Alonso will cook y’all will see.

How e con be now 🤣🤣😭😂😂😂

Na hunger cause all this

End of d month Elon go pay sha talk ur rubbish.

Una go smoke colos finish set Camara dey talk rubbish for clicks

Rubbish talk

If them dey pay for air to breathe you for don die since bcuz wetin dis ur nose dey inhale once fit be like 1 million naira what of air per minute And stop talking nonsense

Alaye you just dey shine eyes

Nonsens€
