正在加载视频...
视频加载失败
🔵 Chelsea’s final decision on deadwoods ☠️☠️
45,927 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Omo you really carry Chelsea matter for head this days pass your Manchester United o😅

Henry don’t hide it jorr wear our New Jersey, I promise you’ll like it 😏

This good for Chelsea

Nah only Chelsea dey give this guy content aswear 😂

My bro Henry The way u analyze Chelsea FC U suppose just leave that una old glory club and come join Chelsea 😁

Mr Henry (up Man Utd) I always love listening to your unbiased, unfiltered opinion amongst the big EPL teams even as a strong Man United fan. Ur doing well sir 🫡

I believe gittens is in xabi's plan for the season

Maresca did his part as well but the board replaced dem with shitty players like them .. imagine moving in Sterling for ganacho 🤣🤣 I hope d board do better this time around Sell d bumps and buy good players

This Henry guy na Chelsea fan deep down Can’t prove it yet

I love that!! They all need to sit up and work hard. They get paid for it

Henry, kudos to your analysis 👏

First time I like your video 🤣🤣 Henry my guyyyy

I too like your analysis this Henry. Thank you

Oga Henro, I cut cap for you jare. No mind those oluku dem. Make dem find another club go

Henry is secretly a Chelsea fan after man utd his favourite

Na Manchester United you suppose direct this message to 💯

Deep inside, I no rate Carrick as Manchester united manager cause I believe he doesn't have that no nonsense factor in him. However I'll give him credit for harmonizing the dressing room. But truthfully, we need to ship out players just like Amorim did so we can get fresh blood

Oga nothing you Wan tell me. You love this club and you're a Chelsea fan. You're always speaking the fact!

That can never be the 1st team.

I don’t think they realize they play for Chelsea tbh

E go better for them

I think we are moving in a good direction

You suppose dey super sport, cbs sport n not dem Gallagher U good

Estevao is not our first 11

Love listening to this man would have loved it more if he was blue tho 😍💙

Thank you my brother you sabi football

Mr Henry I love listening to you talk, no bias

I don’t want Enzo there

My favourite sports man i greet sir

I go dash man yoo Delap and Tosin

Up Chelsea for life

These days I dey think whether you don Dey fall in love with my Chelsea ooo😃

🫡🫡🫡

this guy talks about Chelsea more than how he talks about United 😭

Henry dey try 👍
相关视频
Sensitive content
El principio del vídeo: 🤪👀😝🥴🥵🤙🏼🤙🏼🤙🏼 El final del vídeo: 🤡🤡☠️☠️☠️☠️☠️
Whitezuelans
393,948 次观看 • 3 年前

