Chief don propose to him side chick o😳😂❤️
54,821 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
39 条评论

Chief wan cage our baddie 😂 We need to let him wife know ooo

Allow😂😂

See as the werey Dey try hide face

Shame Dey catch am 😂

😂😂😂😭

Na all these people dey make all these small girls dey challenge people wife with confidence

Werey didn’t expect that coming 😁🫵

@w1lfr3d_11 Chief don proposed to someone girl. Na him and the boyfriend go just Dey knack her inside the marriage. E no go far

No be Ivana be that ?😂😂😭

Everywhere go just scatter if she says no 😂

This one no be chief o Real chiefs dey hide face

Wetin he go come do the wife

@JoelSomto126585 I no know o

Another man wey dey wait make she no gree for chief

Chief this girl still Dey street oh

Una go still think say na skit the music way day play for background you go know say chief na that kind man lowkey the girl fit day plan another thing seh

Awnnn

Be fast, chief does not that have that luxury of time. He will turn to your friend if you waste more time

Werey is not even proud, trying to cover her face from the camera but them no agree

Chief leave our girl for us ooo 🤣🤣🤣

E go shock you say this guy never marry before

This is amazing isn't it? We'd find our later in the future

Na side chick he propose to? 😭😂

Ahhh uncle Daniel, this is my uncle

Cheif wan ride skelebe for life 😂

Na money I come chop wetin be say yes babyyyy

The only benefit a woman can benefit from a man is money if he doesn't have the money the man is useless. Tufiakwa

Ahh Uncle🤣

Can't Chief just keep it private? Something wey other guys dey chop low-key, E reach him turn he dey propose? LMAO 🤣

Werey don lock someone else husband

Get money woman no get taste assuming the man broke you dey hear she wan spoil her future

Ladies ladies your papa age mate de engage you and you de form surprise? Swear say you for you na surprise.

The original babe to the side chick go too Dey enjoy free food, house rent , ride pussy and many more. Abeg I need this kind of babe

Na why I no dey like tears be this, why the fuck is she crying?

Make Una tag chief wife for comment section

Who be all this people who carry camera self dem de mad 😂😂😂😂untop say person wan propose all of una con carry phone like that

Chief wey like new things

The funniest thing is she will she cheat on chief with a younger boy

Did i just see him kneel?
相关视频
“Don’t talk again I don die ooo”😭 side chick don put him for trouble 😹😂😂
MRR ADDY
15,743 次观看 • 9 个月前
Sensitive content
Main chick don catch side chick, Valentine's day wahala 💔
Dami’ Adenuga
68,125 次观看 • 1 年前
Sensitive content
Wife don catch her husband side chick 😭🔥
AJ.☆☄
62,908 次观看 • 2 个月前
