Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chinese guy Vs Nigerian guy 💀🇨🇳🇳🇬
704,223 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

professor🤓🧑🏫vor 1 Jahr
Make him hold am well ooo ,once he lives him now ,you will see 34 persons that looks like him 🤣🤣🤣

Chudévor 1 Jahr
🤣🤣

Precomagic 🦍 (Ø,G)vor 1 Jahr
Kung Fu vs Fufu. You know what to choose now.

OGmavevor 1 Jahr
That Chinese go dey wonder how human being strong like this

Goosebumpsvor 1 Jahr
So all the stunts wey them dey do for film na scam?

Bizich Ro¥a£ #ighπe$$™vor 1 Jahr
Baba said "please I need a ponis here" this one na my brother

RAREBREED ♈vor 1 Jahr
One hand and the werey dey struggle since 😂😂call police ooo my brother

LBvor 1 Jahr
Igbo man you go pay for that phone my man forget this one no be agbero country 😂😂😂😂

𝐊𝐞𝐯 .𝐎°vor 1 Jahr
The fact that you will recognize the accent without guessing the language, is what it is for me. Igbo kwenu!

Her Excellency 🦅🐬vor 1 Jahr
No remorse. Oga you go repair my phone
Ähnliche Videos
Thanks for having me Chinese Consulate General in Lagos 🇳🇬🇨🇳
DEGENERAL
508,718 Aufrufe • vor 8 Monaten
