Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Chinese guy Vs Nigerian guy 💀🇨🇳🇳🇬
704,223 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

professor🤓🧑🏫1 год назад
Make him hold am well ooo ,once he lives him now ,you will see 34 persons that looks like him 🤣🤣🤣

Chudé1 год назад
🤣🤣

Precomagic 🦍 (Ø,G)1 год назад
Kung Fu vs Fufu. You know what to choose now.

OGmave1 год назад
That Chinese go dey wonder how human being strong like this

Goosebumps1 год назад
So all the stunts wey them dey do for film na scam?

Bizich Ro¥a£ #ighπe$$™1 год назад
Baba said "please I need a ponis here" this one na my brother

RAREBREED ♈1 год назад
One hand and the werey dey struggle since 😂😂call police ooo my brother

LB1 год назад
Igbo man you go pay for that phone my man forget this one no be agbero country 😂😂😂😂

𝐊𝐞𝐯 .𝐎°1 год назад
The fact that you will recognize the accent without guessing the language, is what it is for me. Igbo kwenu!

Her Excellency 🦅🐬1 год назад
No remorse. Oga you go repair my phone
