Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Chioma is a lucky woman o
202,030 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Chioma wey go later take his life 🤣🤣🤣

The guy in few years after Chioma finishes dealing with him 😂😂

Over doing will make you lose her

Omo una don really go far ooo

Na before I de backlash this kind doings, but then people Dey tattoo the name of of strangers and celebrities wey no sabi their papa.. nothing wrong with doing same for a girl wey fit don sacrifice a lot for you. Can never be me tho

Chaiiii una don go far for this relationship thing. Na God go punish Tinubu!

Chioma ^ My Life .... Just add "took " when she eventually leaves.

Chioma what did you put in your stew

see the werey dirty armpit 😂 oloriburuku, Omo KOMO

Na that Igbo song e go vibe to when e burst

Ahh for a regular girl?? Guy's wey dey smash her go dey surprised now sef Leave woman because they're not good people's ohh

Make he sha no let Davido see am. Davido go first think say na em own Chioma. 😂

Your break fast na intercontinental dishes, well served with premium tears that won't erase the tattoo

Naso I saw “I love nonso for one girl yansh” as she dey collect.

Is this too much to ask?😂😂

His healing go lonnnnng!

He go change ham to Dragon 🐉 nah just matter of time

Until millionaire go carry Chioma go🤣

Some guys can never get sense for this life. If this chioma na your mom or your wife that born for you fine and good, but if it’s just a girlfriend or side chick my brother you be fool for life

Chioma fit be him mama actually 😂

If you no shave your armpit Chioma go soon leave you

No be everything be woman ... Chioma means Good God. The guy is trying to say The Good God is his life.... Na una dey always think say na woman 😄

The healing go long🤣🤣

When the time reach you to cry you go burst better cry no be person go tell you

Hahaha 😂 if chioma behind was your classy no try to Missed school! Cos, your carry over na left over 😭😂

Asin ehh I wish I was Chioma

See wetin joblessness cause

That vegetable way you chop he go clear for your eye one day and to remove the tattoo na big pain for you

but wait o.. is the background song necessary?

Which song is that😂

Even if Chioma is your wife/mother of your kids, no try am, cos no matter how rosy it is today, it can go sour the next day. The only scenario that's acceptable is your mother, cos mothers can never be replaced. But all in all, I dislike tattoos.

I don't think I can tattoo anyone's name on my body oh, cause what if there is a fall out nko?👀

I hope say na him mama name be that hmm

Give am 2 years he go change that name to flower 😹🥲
Похожие видео
Sensitive content
“Israel DMW praising you for cooking for Davido is because he knows you decided to settle with Davido despite all his bad characters. Chioma is a pick me woman without standard or boundaries. Without Davido, nobody knew Chef chi” -Lady comes for, Davido’s wife Chioma💔
Oyindamola🙄
181,348 просмотров • 8 месяцев назад
