Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Chioma is so beautiful ❤️

35,693 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Astra⭐️
Astra⭐️vor 13 Tagen

Comot eye for yo oga wife o

Profilbild von Zaram
Zaramvor 13 Tagen

Them no pay you to dey eye him wife oh 😑 get down abeg

Profilbild von DAILY TWEET
DAILY TWEETvor 13 Tagen

Billionaire wife still dey use iPhone 11 Pro Max na your OS Dey stress you buy iPhone 18 No go keee yourself 😂

Profilbild von Joelien AKA
Joelien AKAvor 13 Tagen

Nigga bagged one, amongst the top 10 most beautiful Nigerian Ebony babes

Profilbild von RãbsonLëê 📿
RãbsonLëê 📿vor 13 Tagen

My idolo carry eye go market 😍

Profilbild von Think Life
Think Lifevor 13 Tagen

Who be that wey dey make her hair? 🥹

Profilbild von astarr
astarrvor 13 Tagen

Davido know na why him marry am ABAZZ👀

Profilbild von VERYHONESTMAN🇳🇬🇺🇲🇮🇱🇬🇧❤️
VERYHONESTMAN🇳🇬🇺🇲🇮🇱🇬🇧❤️vor 13 Tagen

Them no fit relate

Profilbild von Umario
Umariovor 13 Tagen

You Dey crush on another man wide Abi Them go soon commot your front teeth

Profilbild von Wizkid of Lagos
Wizkid of Lagosvor 13 Tagen

No Dey admire person wife , Abazz

Profilbild von JBM
JBMvor 13 Tagen

Beauty choke

Profilbild von 𝐀𝐝𝐞 👑🦅
𝐀𝐝𝐞 👑🦅vor 13 Tagen

001 got the most beautiful queen

Profilbild von Tairu🫵🏼
Tairu🫵🏼vor 13 Tagen

I remember when some useless Twitter girls said she should leave Davido 😂

Profilbild von OYINLOMO🌸❤️
OYINLOMO🌸❤️vor 13 Tagen

she really is🥹❤️

Profilbild von LBTv
LBTvvor 13 Tagen

But i like the girl behind her

Profilbild von Morpheus Wudan
Morpheus Wudanvor 13 Tagen

Don't speak about someone's wife o. Well, she is but look and pass Na wetin my mama teach me sha

Profilbild von Eemanuel
Eemanuelvor 13 Tagen

Obo like good things

Profilbild von Bobby spendo
Bobby spendovor 13 Tagen

OBO like beautiful things

Profilbild von Sunshine
Sunshinevor 13 Tagen

Ada Di mma

Profilbild von 𝐓𝐞𝐠𝐚𝐓𝐚𝐥𝐤𝐬 ✞
𝐓𝐞𝐠𝐚𝐓𝐚𝐥𝐤𝐬 ✞vor 13 Tagen

Wizkid girlfriend go think say na ai😒

Profilbild von Klichi
Klichivor 13 Tagen

65,000

Profilbild von BM Dabech
BM Dabechvor 13 Tagen

She’s very beautiful 😻

Profilbild von Josh Perry™️
Josh Perry™️vor 13 Tagen

she no fine pass your babe.

Profilbild von Remilekun Ayoola
Remilekun Ayoolavor 13 Tagen

Yes she is

Profilbild von 𝐌𝐔𝐌𝐄𝐈𝐍
𝐌𝐔𝐌𝐄𝐈𝐍vor 13 Tagen

She no fine at all 😭

Profilbild von treasure
treasurevor 13 Tagen

Wizkid no fit relate

Profilbild von Confirm🥷🏻
Confirm🥷🏻vor 13 Tagen

she fine pass your babe

Profilbild von Vee
Veevor 13 Tagen

Yeah she’s beautiful

Profilbild von Festy ✌️
Festy ✌️vor 13 Tagen

😳

Profilbild von exco
excovor 13 Tagen

Before leaking girls go afford that wig, she ghats fawk sons of baboons

Profilbild von Mary Jane🦄💓
Mary Jane🦄💓vor 13 Tagen

Asa Davido ❤️

Profilbild von Olalekan
Olalekanvor 13 Tagen

You dey look another person wife

Profilbild von Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️
Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️vor 13 Tagen

Yes she is ❤️

Profilbild von BIG JOZ🔝
BIG JOZ🔝vor 13 Tagen

Post ur mama or any of your sisters make we see… 30Bingo 🐕

Ähnliche Videos