Loading video...
Video Failed to Load
Chioma is so beautiful ❤️
35,693 views • 13 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

Comot eye for yo oga wife o

Them no pay you to dey eye him wife oh 😑 get down abeg

Billionaire wife still dey use iPhone 11 Pro Max na your OS Dey stress you buy iPhone 18 No go keee yourself 😂

Nigga bagged one, amongst the top 10 most beautiful Nigerian Ebony babes

My idolo carry eye go market 😍

Who be that wey dey make her hair? 🥹

Davido know na why him marry am ABAZZ👀

Them no fit relate

You Dey crush on another man wide Abi Them go soon commot your front teeth

No Dey admire person wife , Abazz

Beauty choke

001 got the most beautiful queen

I remember when some useless Twitter girls said she should leave Davido 😂

she really is🥹❤️

But i like the girl behind her

Don't speak about someone's wife o. Well, she is but look and pass Na wetin my mama teach me sha

Obo like good things

OBO like beautiful things

Ada Di mma

Wizkid girlfriend go think say na ai😒

65,000

She’s very beautiful 😻

she no fine pass your babe.

Yes she is

She no fine at all 😭

Wizkid no fit relate

she fine pass your babe

Yeah she’s beautiful

😳

Before leaking girls go afford that wig, she ghats fawk sons of baboons

Asa Davido ❤️

You dey look another person wife

Yes she is ❤️

Post ur mama or any of your sisters make we see… 30Bingo 🐕
