Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Chioma is so beautiful ❤️

35,693 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Astra⭐️
Astra⭐️13 дней назад

Comot eye for yo oga wife o

Фото профиля Zaram
Zaram13 дней назад

Them no pay you to dey eye him wife oh 😑 get down abeg

Фото профиля DAILY TWEET
DAILY TWEET13 дней назад

Billionaire wife still dey use iPhone 11 Pro Max na your OS Dey stress you buy iPhone 18 No go keee yourself 😂

Фото профиля Joelien AKA
Joelien AKA13 дней назад

Nigga bagged one, amongst the top 10 most beautiful Nigerian Ebony babes

Фото профиля RãbsonLëê 📿
RãbsonLëê 📿13 дней назад

My idolo carry eye go market 😍

Фото профиля Think Life
Think Life13 дней назад

Who be that wey dey make her hair? 🥹

Фото профиля astarr
astarr13 дней назад

Davido know na why him marry am ABAZZ👀

Фото профиля VERYHONESTMAN🇳🇬🇺🇲🇮🇱🇬🇧❤️
VERYHONESTMAN🇳🇬🇺🇲🇮🇱🇬🇧❤️13 дней назад

Them no fit relate

Фото профиля Umario
Umario13 дней назад

You Dey crush on another man wide Abi Them go soon commot your front teeth

Фото профиля Wizkid of Lagos
Wizkid of Lagos13 дней назад

No Dey admire person wife , Abazz

Фото профиля JBM
JBM13 дней назад

Beauty choke

Фото профиля 𝐀𝐝𝐞 👑🦅
𝐀𝐝𝐞 👑🦅13 дней назад

001 got the most beautiful queen

Фото профиля Tairu🫵🏼
Tairu🫵🏼13 дней назад

I remember when some useless Twitter girls said she should leave Davido 😂

Фото профиля OYINLOMO🌸❤️
OYINLOMO🌸❤️13 дней назад

she really is🥹❤️

Фото профиля LBTv
LBTv13 дней назад

But i like the girl behind her

Фото профиля Morpheus Wudan
Morpheus Wudan13 дней назад

Don't speak about someone's wife o. Well, she is but look and pass Na wetin my mama teach me sha

Фото профиля Eemanuel
Eemanuel13 дней назад

Obo like good things

Фото профиля Bobby spendo
Bobby spendo13 дней назад

OBO like beautiful things

Фото профиля Sunshine
Sunshine13 дней назад

Ada Di mma

Фото профиля 𝐓𝐞𝐠𝐚𝐓𝐚𝐥𝐤𝐬 ✞
𝐓𝐞𝐠𝐚𝐓𝐚𝐥𝐤𝐬 ✞13 дней назад

Wizkid girlfriend go think say na ai😒

Фото профиля Klichi
Klichi13 дней назад

65,000

Фото профиля BM Dabech
BM Dabech13 дней назад

She’s very beautiful 😻

Фото профиля Josh Perry™️
Josh Perry™️13 дней назад

she no fine pass your babe.

Фото профиля Remilekun Ayoola
Remilekun Ayoola13 дней назад

Yes she is

Фото профиля 𝐌𝐔𝐌𝐄𝐈𝐍
𝐌𝐔𝐌𝐄𝐈𝐍13 дней назад

She no fine at all 😭

Фото профиля treasure
treasure13 дней назад

Wizkid no fit relate

Фото профиля Confirm🥷🏻
Confirm🥷🏻13 дней назад

she fine pass your babe

Фото профиля Vee
Vee13 дней назад

Yeah she’s beautiful

Фото профиля Festy ✌️
Festy ✌️13 дней назад

😳

Фото профиля exco
exco13 дней назад

Before leaking girls go afford that wig, she ghats fawk sons of baboons

Фото профиля Mary Jane🦄💓
Mary Jane🦄💓13 дней назад

Asa Davido ❤️

Фото профиля Olalekan
Olalekan13 дней назад

You dey look another person wife

Фото профиля Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️
Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️13 дней назад

Yes she is ❤️

Фото профиля BIG JOZ🔝
BIG JOZ🔝13 дней назад

Post ur mama or any of your sisters make we see… 30Bingo 🐕

Похожие видео