Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

37,293 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚vor 2 Monaten

Everywhere CHOO

Profilbild von Big’N’G🦅❤️
Big’N’G🦅❤️vor 2 Monaten

You got me dancing under Mack truck wey I dey repair…thank you me and my oga dey drag am like this 😭😂

Profilbild von KVC 👽 Eke Kevin Obumneme
KVC 👽 Eke Kevin Obumnemevor 2 Monaten

Heard CHO! on my YouTube channel this morning, nice jam 🔥🔥🔥

Profilbild von OKISS
OKISSvor 2 Monaten

@effxzzzyy I don jam am 🔊 🤩

Profilbild von ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸vor 2 Monaten

Oh make I go stream then tell my school mate them to do that also ......

Profilbild von Audio Billonaire🔥🇺🇸
Audio Billonaire🔥🇺🇸vor 2 Monaten

@_jeyonly @wizkidayo you no go like jump on am?

Profilbild von ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸vor 2 Monaten

Crayyyy wayyyyyy

Profilbild von AV
AVvor 2 Monaten

Zero latency 🔥

Profilbild von Classic Jiggy💫🎭
Classic Jiggy💫🎭vor 2 Monaten

@AbiolaZupakid Gbeduuuuuu🔥🔥🔥

Profilbild von Classic Jiggy💫🎭
Classic Jiggy💫🎭vor 2 Monaten

@AbiolaZupakid On repeat since midnight ✨

Profilbild von lastseen
lastseenvor 2 Monaten

Give me open verse @crayonthis

Profilbild von CFC_Royal
CFC_Royalvor 2 Monaten

For 2026?

Profilbild von Sabi Boy
Sabi Boyvor 2 Monaten

Jam🔥🔥❤️

Profilbild von RonnY
RonnYvor 2 Monaten

Na this kind dull talent u talk say Rema steal from u? 😏 Go check Rema new single Tea, u will know that way bigger than this…

Profilbild von Pkay-ọmọga
Pkay-ọmọgavor 2 Monaten

Even GOD know say you get talent , nobody fit deem your light eje 👑 💡

Profilbild von DESSI✍️📋🔥
DESSI✍️📋🔥vor 2 Monaten

I don Spin am oo

Profilbild von Ragebaiter
Ragebaitervor 2 Monaten

The kind era wey I dey now, I no go fit sing this song Nothing dey cho for here 😒🙂‍↕️but I’ll play it twice

Profilbild von blaq
blaqvor 2 Monaten

Na so reeky do that yr Dey drop songs anyhow Until e don on am

Profilbild von 🥷🏾 𖣂
🥷🏾 𖣂vor 2 Monaten

Bring money make we promote your craft brother

Profilbild von Uzual Zuzpekt 👣
Uzual Zuzpekt 👣vor 2 Monaten

It's all these afro-fl0ps that's making afrobeats decline globally... gbayon is already in his No-Hit Era... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von Heis McEliot 🥷🕊️
Heis McEliot 🥷🕊️vor 2 Monaten

Bro sometimes soleliness isn't a bad choice

Profilbild von Hoffee plh👁️‍🗨️
Hoffee plh👁️‍🗨️vor 2 Monaten

Mad ooo but slowly sounding like rema try work on am

Profilbild von King Krayon
King Krayonvor 2 Monaten

From @KingKrayonAI to @crayonthis 🫡

Profilbild von Peter Rick
Peter Rickvor 2 Monaten

Omo this gbedu carry weight omo iyami ❤️🎙️🇳🇬

Profilbild von Covenant🎉
Covenant🎉vor 2 Monaten

We dey work e dey Cho Cho❤️

Profilbild von OBSPA💭
OBSPA💭vor 2 Monaten

With speaker or better headset this one hit harder 🔥🔥😮‍💨 craywayyyy

Profilbild von Godstime the anonymous ❤️‍🔥
Godstime the anonymous ❤️‍🔥vor 2 Monaten

😎🥶🥵🥵🥵

Profilbild von S K U N U N Z Y 👑
S K U N U N Z Y 👑vor 2 Monaten

Are you still signed to Mavins?

Profilbild von FINEBOY❄
FINEBOY❄vor 2 Monaten

CRAYYYYY

Profilbild von Casa4Nails
Casa4Nailsvor 1 Monat

Nice jam

Profilbild von @ready2wearyankey
@ready2wearyankeyvor 2 Monaten

Cho 🥵

Profilbild von 5ngel😇
5ngel😇vor 2 Monaten

❤️❤️❤️

Ähnliche Videos