Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
CHOKEHOLD out now 🔥🔥🔥
326,644 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

No noise ,no drama,just giving us good music

He good gannn

Wetin your class teacher do you wey you Dey find ham😂😂😂🎧🙂

You try pass Seyi gbives

Ahhhh Okanlomo Shakiru This is a blast ajeh seh You have a unique sound I swear to God Just speak out... Just your voice... It's a banger 🧨💥

🔥🔥

Your problem is that you too Sabi 🔥🔥

Make I go stream now asap

Abeg @Officialtiblaze for this thing wey you Drop abeg put me for your Cult i ready to Join why Person go Good like this Hit always no miss yall should fuvcking stream massively and repost.

this one just dey on him own league, he good like werey😂❤️

Album never drop ooo See hot gam my love drop ooo I too love you die

@Holurlade You too good 🔥☄️☄️☄️☄️

@olarizz_ Watin your class teacher do you?

WUN OF WUN E too clear SHAKUR🎖️❤️

@yung_fellow1 U bad no worry 🫡

That ur class teacher flog u wella that year... 😂🤣 Abeg forgive am

Change your producer na your problem be that the beat no make sense but you sabi sing go meet enter u go run am for you

@Odunzparagon You Dey burst my head T.I BLAZE, I Neva see anybody like you for this Nigeria ❤️🤧😮💨

T.l BLAZE never missed, I’m going to flex your soul ♥️🔥🐐@officialtiblaze

T.I BLAZE don’t even need to overdo it. Bro just enters the beat and starts talking directly to your situation 😭🔥

On repeat 👊🏻❤️

Omo TI blaze I really appreciate you for all this your song down from sometimes… gbedu.. good life … {down to )lonely road ., lose my mind all those song as being a big inspirational song bruh I just pray the way God keep using you to bless the street God also bless you also

You too good 🔥

On repeat for this side

I too love T I blaze 😩

On a chokehold 🔥

@kofibandit You no dey ever disappoint 😅🔥♥️

TI Blaze suppose be Angel..

I don person give this song 30+ stream just this minute

@G5ve_omolile I talk ham 😹😹

Blaze ! That ur class teacher , Weytin he/she do you gan gan ? Cause na since when you become famous you don deh find am o😂😂💔
Benzer Videolar
Sensitive content
Out now🔥🔥🔥🔥🔥
RodWave
611,383 görüntüleme • 2 yıl önce
