正在加载视频...
视频加载失败
Chollo chronicles
34 条评论

I star day laugh from the beginning

Why the passengers Dey confuse 😂😂

Wetin concern mechanic to lock shop and insist on starting a new life in Adamawa?

I trust Burna Nah everybody wey de inside that bus go chop beating

Lol na agbako be that; where he wan start

😂🤣

How come that name chronicles ?

Bugatti make engineer start new life 😂

😂😂 Omo no time for CHOLLO o

Why is it that most Nigerians don’t do car insurance ?

This was a good watch

@AMIDAsv 🤣😄

Nice work 👏

Part 2

😂😂

I love this 😂

😂🤣😂

Lmao next bus to adamawa is crazy 😂

Hand supposed touch chollo small 😂😂😂

Who made this?

Omo next life ooo😂😂😂

@anate20101 😂 😂

He say make you no vex

🤣

Chronicles of big Dex

@AbdulSaheed19 Part!! 😂

😭😂😂

Him go jail everybody

Wetin be dis lol

😂

Broooooooo WTF is the passenger’s

Gbas gboz ahhhhh na buggati you bash oo hahaha 😆 😂

😂

😂😂😂😭

