Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chop this one sef before I block you 😭
193,257 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

Aye e ti baje 😂 oloshi

You guys should get a room and disturbing us

See as una fit each other, awwwnn

I think she wants you lol 😆

These two definitely fucking 😂😂😂

Una two resemble i swr 🤧🤧 una two just worwor

I no even dey hear rich man voice see as @Hybrid_Ola dey shout 😂😂😂

Make Una two just marry make peace for reign

make una two just marry 😂

See how you dey heavily breathing when talking Something don Dey wrong omo ase

I’ll be so pained if you don’t marry this girl

Wish they fit de send vn for cs😭😂

Lowkey this two fit Dey pipe their self 😹😹

Gram Omor ajeh u no sexy at all 😂😂😂💔

Nothing una wan tell me this two Dey see their nakedness 😂

Put the shades back down

Omo you go soon kpai oooo See as you de struggle to breathe… guy pitty ur mama nau at least

Only to find out later they are dating😂😭

una see now 😁 when e reach time for GoFundMe,I nor go contribute oo😂😂

una two nor well 😂😂

@BigOre246 Oloribu 😭

Why u cun commot glasses 😂😂

Cut this your dread make I see something

Na from clap dance dey start

Una for just speak Yoruba now

Una go still knack for back.

So Una de argue who get light for house ?

You still con get Opon

Una go still marry each other

Una two dey date make Una talk true

Mio ni solar ma bi nu 😂😂

baba she like you nah why she dey do all these things 😂 believe me nah another style wey dem dey use

Una no serious sha 😂

Lowkey both of are you fucking but I can't prove it.. And una de same Ikorodu

Wait you lodge this girl before she no con wet? Wetin be your problem with her?
