正在加载视频...
视频加载失败
Choppers giveaway
29,792 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Your voice is sweet ooo And I love your accent 🥹🥱

Today na my birthday I go fit see 500k for my account I wan check how e dey look like

We dey active boss

Lol 😆 People are only interested in eating 😂. And you no dey ever notice us Wey dey always engage you 😂

Boss please send account make I drop something for you're too much Boss

We don't know what can happen @iamBigChops ... Just trying our luck out... It will work one day ✅😍🤜

Biggest chopper!!!!!!

I’m active 🔥🔥

I have engaged you more than anyone on this X

🤣🤣

Baba do giveaway if you wan do no dey whine us or use us check engagement 😂

Boss forgive us

Am down

😁

lol 😆

Active 💯

Alright

Yeeeeeeeee

Na when you dey post normal tweets you go know active people

Dey carry ur money go abeg jare

@iamBigChops Credit me 50k and I go active pass Elon till next year 😂

Chopper send me 100k @iamBigChops “blows powder”

Only one Big Chops 🔥🔥❤️❤️ @iamBigChops

Big chops

omo 😂

😂

Hehehe, people are hungry !!!

okay with stew

Oya na

Na those wey no dey engage dey chop this giveaway.

More blessings

U come to a big platform like X & then u send money to a few bitches & some guy. So all of a sudden u feel u have the pass to call people a certain dumb ass name "choppers" ? Money gets into y'alls hand & boom 1 kyn delulu go just fly enter una head lol. U dey here dey crave...

Active boss 💯

me wey dey like previous post consistently deserve something niyen
