Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Church?? This one too is content??
271,288 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
48 Yorum

Everybody know weytin dem Dey do

@Theenrichedvibe Walai

Why is this @danfo_hustlers song playing in my head? Na fake, fake, fake body be that! Na fake, fake, fake shape be that! If e no match from head to toe, na factory work you dey see so

I don't even understand this kind of content..

Same

😅😅is she really going to church

I don’t think so

@SceneVaultHQ She dey sample her market

@Thickest_Altine 😅😅😅

Na private chef content before church

You get it

She is advertising her products 😆

@Thickest_Sayrah 😂

This one Yansh no even rhyme with the legs ,E come resemble native fowl

Church ????

According to her

Why you come put your ugly face for the video, you think say you fine, omo no try this nonsense again oh

The way they vlog prostitution online these days is alarming... Money no dey OF again 😔

E no Dey

Lol I see... Keep it going fam

When all these ones start?

Dey play

You dey flaunt nyash wey no be your own. BBL

I no sure say na church she dey go😂

All these private chef

I’m tired of this generation

Same o sis

Very irritating appearance. I pour you spit!

You try

Yansh nah yansh

At all o

Must be a big joke

No mind am

Hmm

If na you do yansh, you no go wan show off after?!

She resemble dewu dewu

No be your gender, you no fit call am for phone ask am?

Her face is kinda familiar

Wetin be this abeg

Na content

Hers or mine

Is your facial expression for me😂😂😂 I have no words btw

Looks shocking

Small yash

Na wa ooo

See as u fellow girl dey disgrace the creator

She looks so disgusting

This one is carrying unbalance Bbl self 🤦🏾♂️
