ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
CLASSIC ๐๐๐๐ช๐ธ๐ค๐ฝ
63,265 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 3 ะผะตัััะตะฒ ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 34

Na naw this song con sweet gan ๐

Dem been no believe in this guy b4 but God shame dem na so my own matter go be make una no worri

yoo UNC calm down with small pikin pinis

Thatโs a very cool song ๐โฝ๏ธ

@youngskales I would love to see you with Lamine Yamal again...

Na now this song come d sweet.. you too sabi

๐ the song go sweet now

Make yamal help you use this sound with World Cup trophy make he bang!๐ฅ

Na now you go get stream ๐๐๐

Omo you really tried bro

Super classic bro. God bless @youngskales dynasty ๐๐๐

Ahhhh abeg tell me say them use this song for World Cup please ๐ฅน e don tey u sing am and that time I talk say if lamine carry cup fifa go use this sound @FIFAWorldCup

Na u Dey rain ooo

MAKE SURE SAY NA 10 LUGGAGE FULL OF MONEY U CARRU COME NAIJA O AS YAMAL DON WIN WORLD CUP U SEF DON WIN LIKE DAT AS U BE HIM MAKE THIRD SON

Yamal small brother dey bored for house go play with am

Easy on yamal ๐ญ๐ญ๐ญ

This @youngskales na him be the real olodo uprising,you go lick yamal bumbum so make sure you see food chop idiot

I Dey dance with you bro. E no izy

This guy na ozour..

Give them joor

@shokojones @I_Abdul_Razaq

Abi na when e don win u win ๐

I know I donโt have to say this but bruh try rest

Try do facials noww, make we now where your problem from?

U will never fall Boss skales ๐

Yamal don turn u to a by-force-spain -fan ๐

See Wetin this man Dey do and u senior lamine mama oo

This one be looking like who dey suffer from HIV

Thoughts?

E tap ๐ฅ๐ค๐

Go rest jare

When will you release an EP praising tinubu and apc?

Lol

Joy full body๐๐





