Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

495,852 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Mayorlifestyle
Mayorlifestylevor 1 Tag

Abeg try keep your Diamond chain well becus the way u Dey sing, You go later need am to sell 😂

Profilbild von David Mathew 🛡️
David Mathew 🛡️vor 1 Tag

My idolo is back!!!!!??

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 1 Tag

Omoh, guy. This one no tap at all.

Profilbild von Ea$t
Ea$tvor 1 Tag

Guy your performance last night too sharp

Profilbild von CARTER?🩻#SEXYSZN (DTMF)
CARTER?🩻#SEXYSZN (DTMF)vor 1 Tag

na dapper.con you suppose name this song😂🔥

Profilbild von B◡̈bby
B◡̈bbyvor 1 Tag

@Odogwu_X15 Guy what of this one?

Profilbild von Orcabi
Orcabivor 1 Tag

We about to eat gooooood!! My President jorrr🫡🔥🔥🔥

Profilbild von 🗿
🗿vor 1 Tag

I like as you no wan rest till you spoil afro beats

Profilbild von 𝓗𝓮𝓲𝓼_𝓑𝓪𝓽𝓶𝓪𝓷 🎀
𝓗𝓮𝓲𝓼_𝓑𝓪𝓽𝓶𝓪𝓷 🎀vor 1 Tag

time dan reach to hang boots o idolo.

Profilbild von KΛCHI
KΛCHIvor 1 Tag

No be lie, na you sing am… and drop am make we chop am!🚀

Profilbild von JERRI
JERRIvor 1 Tag

Sehsehseh 🧑‍🚀🚀

Profilbild von wiseboy🧘🏾‍♂️
wiseboy🧘🏾‍♂️vor 1 Tag

Your music change my life 😭

Profilbild von OMP_sWAguU✨🦀
OMP_sWAguU✨🦀vor 1 Tag

@lifeofolaa Only one Pluto presido 🚀🥶🤍

Profilbild von abija
abijavor 1 Tag

Na so Make nobody d!e till next tomorrow o

Profilbild von nigga
niggavor 1 Tag

You for just lock in for Auchi dey bomb by now you for dun confirm 3meters.

Profilbild von Tamunotonye Junior Eferebo
Tamunotonye Junior Eferebovor 1 Tag

@FARROW3i Na why them dey call am the 🐐

Profilbild von $enior man
$enior manvor 1 Tag

Gettin money is a must

Profilbild von Larruzeh🐲🪐
Larruzeh🐲🪐vor 1 Tag

Active 😂🪐🙌

Profilbild von 12/15
12/15vor 1 Tag

Omo we don miss you for here ooo, abeg make tomorrow do reach make I knack this bastard jam

Profilbild von 𝐅𝐀𝐕𝐎𝐔𝐑 𝐈𝐉𝐄𝐋𝐄 🐉
𝐅𝐀𝐕𝐎𝐔𝐑 𝐈𝐉𝐄𝐋𝐄 🐉vor 1 Tag

PRESIDO SHALLIPOPI DON COME OYOYO 🐉

Profilbild von Yung&Vile
Yung&Vilevor 1 Tag

@babyfasholit Biggest popi🫵

Profilbild von Big Derah𖣂🇬🇧💜🦅
Big Derah𖣂🇬🇧💜🦅vor 1 Tag

@JiddaGram Presido!

Profilbild von ebee
ebeevor 1 Tag

Biggest shalli @plutomaniapopi

Profilbild von Mykell
Mykellvor 1 Tag

yes .com

Profilbild von Wave😈
Wave😈vor 1 Tag

Banger💥🤗

Profilbild von Comrade Drizzy 001
Comrade Drizzy 001vor 1 Tag

@dxyo01 Pluto baby

Profilbild von FC daddy 🦅❤️🕊️
FC daddy 🦅❤️🕊️vor 1 Tag

Presido active

Profilbild von my opinion
my opinionvor 1 Tag

Shalli bring am 💃💃

Profilbild von FC daddy 🦅❤️🕊️
FC daddy 🦅❤️🕊️vor 1 Tag

That osadebe sample,when ?

Profilbild von ZARA
ZARAvor 1 Tag

Get in jor 😂🔥

Profilbild von David CK
David CKvor 1 Tag

🐐

Profilbild von Warripikin_Ejiro
Warripikin_Ejirovor 1 Tag

Shuuuu

Profilbild von Hannah
Hannahvor 1 Tag

We love you Mr shali

Ähnliche Videos