Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Come Carry your boys abeg 🙏
14,174 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Na to just sack their papa so that him pikin go follow am comot guyyyy😭😭😭🤣

How do you do a video dragging United academy 😔 sir come on now

Especially the one wey play as attacker

Oga calm down.. this boys are still young and dey can still improve..I don’t know why you are expecting them to play like prime Ronaldo

They played well ❤️

Tyler still sharp today

Finally someone is pained just like myself.

I don't even understand them

Carrick is trying to be a good uncle its understandable,but pipo saying there ahead in development is the latest thing to say coz Devaney,Thwaites were already of them before they joined from city so the more u speak the more u sound odd

Nah small boys una de set ring light for now ?

B4 u say this one good that one go do him own

Mid boys

Ajeh guy Fletchers 2-3 yr ac milian and forget

Calm down. They will get better.

I no know Westin those boys dey do there dem no know leg wey dem dey use play ball sef

Two flops 😂🤣

Under 12 we no need stress

🤣😂

🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣 thunder kill two of them

Omoo una life hard sha o

Make them carry their wahala dey go abeg

😂😂

19 year olds. Be calming down

😂😂😂😂😂

I swear

This guys still young ,don't underestimate dem now

Calm down,they are still young

Wetin u de talk u sabi ball at all

Some of una de overestimate una self fr this net

😂🤣🤣😂

These boys are young na.... They have to grow into the senior team gradually and it's only in a friendly games like this that they will have opportunities. Be calming down....

When una dey snatch them from citeh you do reach like this
Похожие видео
Sensitive content
God abeg !!!🙏 No give me female child 🙏🙏🔞
choko
120,133 просмотров • 3 месяцев назад
