Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Coming soon🚀🥹🎶… pick a date⚡️
328,382 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Muizvor 1 Jahr
No do wetin go make me report your account brother

Nnamdi 🦅vor 1 Jahr
Great work my bruh. The best thing you can do to promote this song is to delete it asap.

Oloba Collinsvor 1 Jahr
If dem never arrest una,una nor go rest…

Kleff🙂↕️🇬🇧vor 1 Jahr
Do apology video for us🙏

Number One🥇vor 1 Jahr
If no be say I don finally get forgiving spirit, nothing go stop me use Army men track you down!! What’s this?

Alter Egovor 1 Jahr
If you drop this song you must do jail 🫵🏼 @PoliceNG

DavidoPolicevor 1 Jahr
Nobody fit help me catch this boy for me?

Bekemvor 1 Jahr
Before u release dis song Abeg sit down for studio again and listen to it,dont smoke igbo before u start

sureboy 🪖vor 1 Jahr
Your life don spoil if na your only way be this 🤣🤣🤣

Cityboy ✪vor 1 Jahr
E tap anyways 🔥🔥🔥🔥
Ähnliche Videos
1:54
Sensitive content
A global awakening!! JESUS IS COMING SOON. 🥹🔥🙏
GYATA BA🦁 🇬🇭🇬🇧
53,145 Aufrufe • vor 1 Jahr
