正在加载视频...
视频加载失败
Coming soon🚀🥹🎶… pick a date⚡️
328,382 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Muiz1 年前
No do wetin go make me report your account brother

Nnamdi 🦅1 年前
Great work my bruh. The best thing you can do to promote this song is to delete it asap.

Oloba Collins1 年前
If dem never arrest una,una nor go rest…

Kleff🙂↕️🇬🇧1 年前
Do apology video for us🙏

Number One🥇1 年前
If no be say I don finally get forgiving spirit, nothing go stop me use Army men track you down!! What’s this?

Alter Ego1 年前
If you drop this song you must do jail 🫵🏼 @PoliceNG

DavidoPolice1 年前
Nobody fit help me catch this boy for me?

Bekem1 年前
Before u release dis song Abeg sit down for studio again and listen to it,dont smoke igbo before u start

sureboy 🪖1 年前
Your life don spoil if na your only way be this 🤣🤣🤣

Cityboy ✪1 年前
E tap anyways 🔥🔥🔥🔥
