Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“Comment section on this post” 😂
37 Yorum

Bro no wan Lock comment section again 😂

Guyyyy I wan diee 😂😂... Omo that brutal ehh Omo..

Calm down 😂

I'm calm 😂

dem wan use prayers wound am

dem won tear the cs with prayers

@0xwale Some even dey do praise and worship 😭😭

You carry this matter for head 😂😂

You’re a m@d man 😭😂💔

Everybody just dey pray

Guy guy guy 😂😎😂😂

Wetin he do you?

I dey talk about comment section o No put me for talk 🙏😔

Okay sir 🌚

@Sparrow_701 😂😂😂

i’m dead😭😭😭😭

😭😭😭 guy nau abeg

You be fuuu Allah walai 😭

omo ehn

They will just encourage the person

@0xwale Guyyyy 😭😂😂😂

Too wild bro😭🤣

😭😭😭

Everybody Dey pray 😂😂

🤣🤣🤣ma kpa mi

😂😂😭😭

They wan use Prayer kill am😭

I don die 😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

O boy follow 😂

this mf😭

i don laugh tire 😂

"Here we go!"

😂😂

the post would reach a millions view

Prayer warriors 😂

😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Average comment section under a parody account post
HARSO
142,255 görüntüleme • 28 gün önce
