正在加载视频...
视频加载失败
Comment your experience 🤣🤣🤣
10 条评论

𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶2 年前
Who be this low key Ice spice 😂😂

Seun Akinsanya2 年前
He needs to be chained true true 😂😂

Macy Macy🌐2 年前
I go like chop this kind brownies make I meet the Most High😂

Nappy Blaze⚡2 年前
Innocent fan don collect slap 😂

BossmanIsAgunner ❁2 年前
Anywhere dem dey share brownies and choco milo, just run ooh.

𝔸b𝕒𝕫𝕫2 年前
Guy,brown!ess😭😭😭😭 Na why I no dey like chop cake again

chameleon2 年前
You sabi content 😂😂😂😂

DR ALASKA2 年前
I get some friends if I enter dema house water sef I nor go drink🤣🤣🤣🤣

THE BOSS 🇬🇭2 年前
When Loud tells u u go soon need am just know say u own Don finish 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

4fourty4🚣🏼♂️2 年前
I never see weed wey make me loose guard
