正在加载视频...
视频加载失败
Como October fixture is looking good 😍
18 条评论

David4 天前
Oloshi Dey support como because of Man U game 😭😂 He want make dem paste Man U wetin no good 😂😭

AGBERO FC4 天前
Normal

Iam Rogers4 天前
U don turn como fan

Akinde moses4 天前
Agbero don completely fra 😆 🤣 😂

CryptoLifestyle 🔥🔥🔥4 天前
😭😭😭😭ahh you got paid

Bankyculer💙❤️4 天前
Como deal??? 21 AV??

RYDER's Clips♿️🥷4 天前
You no use fitter again

Davo lee 🇦🇷🇳🇬⚽️🧩👾4 天前
No more ice cold Palmer for the end of your videos again

Derry4 天前
What's going on here 😭😂

Matrix14 天前
Pretending fan ❤️

oracle4 天前
Money can change a man😂😂

Vicky Rhymes4 天前
Omo the popular face not far from the original face

cfc Moses4 天前
Lmao 🤣

Bidex-Predictions4 天前
You be fool 😂

notyourRegularloner4 天前
Werey Dey find gig🤣🤣 Sharp guy

Football Daily4 天前
Can Como win the league

Osaro4 天前
Wait o, wetin dey sup😂 you don run leave Chelsea Abi na me nor dey updated 😂

kingdavid4 天前
I actually like this club oo 😂

