Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Comot the moan first…how much will it be then?😭😂
97,885 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
26 Yorum

Eleribu wetin bring moaning to ads 😂

It is worth it joor.

your mind dirty Oo, it sounded to me like those prayer warriors praying to me... this is not moaning, abeg

I just thank God say i sabi cook ehn

Does it come with moaning.

See marketing strategy oo and content strategy 😭

Cause why she dey do heavy breathing exercise😂😂😂

Na that moan gan gan she dey sell, na you never clock am. Private Chef doings 😂

Nothing wey woman no Dey sexualize , looks good though and the price is actually okay

😂😂😂😂 egbami

Crazy things are happening ooo lol

😂😂😂😂

I Dey come back 😂😂😂

Why she dey talk like that, she swallow shovel ?

When e con de do like person when Dem dey screw quickie 😂

😭😭😂😂

Never ever ever do a voice over again 🤣🤣

😭😭

😏😏

Without the moan, e worth am like mad!

The talk dey take her breath??

watin she dey sell true true

That’s why men are their costumers because tell why she’s sounding like she’s mad

Eeyah

Nah content be this sha

80k and she couldn't get a proper take away to put them in
Benzer Videolar
Sensitive content
Gat damn it!!!! The beep will do it every time. 😂😂😂😂. Be asking all types of irrelevant shit 😭😭😭 😂😂😂 Follow for more! Stanwitdaskits
!Nspirenaire〽️
34,678 görüntüleme • 9 ay önce
