Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Confession time 😂🙏💙🫂✅
19,608 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

MANCHESTER UTD NO SEE DRAW AGAINST THIS WREXHAM ISWEAR

God pass una 🔥😂

Man utd so boring with no games to play, so you have to use Chelsea for content

@hommy6566 When your club schedule be like say Una dey permanent International break, you go get time dey record useless videos.

Use this energy ready for Una match today,ok Una dey on international break

Wicked soul 🤣🤣. We go shame you on Wednesday as well in fact till the season end

I thanks God 🙏

I like how real Henry is

Coming from someone whose club lost to 4th tier Grimsby

my bro, buy blue tick and monetize your account make all these engagements no dey waste nau just a suggestion

Na Carrick we go appreciate oga advicer

So you can banter other clubs but when it comes to Man U you draw the line ?

You are a mumu man

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Shame no dey catch you mid table team want to banter world champions 😂

My mannn 😆 🤣 😂 wednesday abi...

The actual person to be thanking is even Acheampong, for buying Chelsea more time in that situation. The decision to take the shot accurately at the time, instead of doing something typical of a non-attacker is highly commendable.

Coven 😂😂

Who os Aki Abong?

Love this guy man... 😅😅

Love your bants, happy one

God pass u sir 🤣🤣

Na wen una no win Aston villa first just log out from this app

Ti a ba ni oni la mu, Ola la mu...aje gbodo to wa eni kun ra. So mi di bo se da.

Oga we no be Man Utd wey dey lose to Grimsby 🤣🤣🤣

😭😭😭

Lolz sometimes you need to give Rosenior his credit

😅😅

Who be Akiabong 😂

You are going through a lot bro, your next match is in 11days so you have alot of time in the world to watch other clubs play😭😭😭

Like fr, fans were expecting him to field his best 11 when he has got PSG away in a few days, funny people
Ähnliche Videos
Sensitive content
Confession time…
TickleBearCO
116,599 Aufrufe • vor 3 Monaten
