正在加载视频...

视频加载失败

Congratulations to Davido on his first Grammy ☝️🏧

424,540 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Nyla🪽 的头像
Nyla🪽7 个月前

If Davido wins this #GRAMMYs2026 then he owes it to Omalay

Rm_10 的头像
Rm_107 个月前

Congratulations because say prof say make we congratulate you … prof no dey jump too much may you no break leg oo😂😂

GehGeh 的头像
GehGeh7 个月前

💯🦾

Divaberry 的头像
Divaberry7 个月前

@DybNation Gehgeh why you no Dey wear condom boxers?

Maleekpholly Graphics🎨 的头像
Maleekpholly Graphics🎨7 个月前

Repost for baddest

ChrisVibes🧌 的头像
ChrisVibes🧌7 个月前

Guy wetin dey sup 😂

Just Believe 的头像
Just Believe7 个月前

Junky

ade ronke 的头像
ade ronke7 个月前

Davido wey catch cruise for Grammy. Bring the Grammy home

Pieces 的头像
Pieces7 个月前

Amen make Davido just come Dey do live stream for Peller TikTok🦂🦂🦂🦂

BlaQ5nboy 的头像
BlaQ5nboy7 个月前

Davido never win am na

GehGeh 的头像
GehGeh7 个月前

He go win

All_in💰🙏 的头像
All_in💰🙏7 个月前

Oga Grammy Never lost him credibility like that,na tyla get am

our x bestie 的头像
our x bestie7 个月前

gehgeh no dey famz us abeg

Carshew Fiontee 的头像
Carshew Fiontee7 个月前

Omo I no even know the time for Grammy sef

jason monday 的头像
jason monday7 个月前

THÈ winner goes to wiz——

RichieX 的头像
RichieX7 个月前

Lmao Prof 😂

GehGeh 的头像
GehGeh7 个月前

💯🦾

BENZICO ||™️🛠️|| 的头像
BENZICO ||™️🛠️||7 个月前

FC fans waiting for Davido

Ishola 的头像
Ishola7 个月前

Omo Davido just won the Grammy Award for Best African Music Performance… that's a great feat in his career he deserves it

bigsoja 的头像
bigsoja7 个月前

People fit congratulate you, make e still be say them dey mock you.

Jhoz B 的头像
Jhoz B7 个月前

You be like kpu kpu yeke

JAY👑PAPA ™ 的头像
JAY👑PAPA ™7 个月前

OMO I just Open Twitter now na your post I first see too much joy make my mind fly...just to find out say him never collect am yet.😭😭😭geh geh why?? My Love for David wants me to see him win on the biggest stages e get why. After him RONALDO follows

Flourish 的头像
Flourish7 个月前

You don go smoke igbotako again??? You dey celebrate wen they never give am???

RaYarn Luxury 💚 的头像
RaYarn Luxury 💚7 个月前

Na Tyla collect Grammy 😎

Jennifer Joanna Yusuf 的头像
Jennifer Joanna Yusuf7 个月前

No dey confuse us, we are waiting on the real thing

iam_viktöř 的头像
iam_viktöř7 个月前

Gehgeh no jinx am ooo

Big Mr Kelechi 🕊️ 的头像
Big Mr Kelechi 🕊️7 个月前

Congrats to him, it's been a long time since we've been waiting for this new

Henrotech 的头像
Henrotech7 个月前

Congratulations 🎉🎉

EAZY 的头像
EAZY7 个月前

E don win am already I don see future

PRIME BOY 的头像
PRIME BOY7 个月前

Wetin make davido collect Grammy definitely Ronaldo is collecting the World Cup

Alex Weenink 的头像
Alex Weenink7 个月前

The 2026 Grammy Awards main show starts at 1 AM GMT (Monday, February 2nd) in the UK, as it broadcasts live from Los Angeles (8 PM ET) on Sunday, February 1st. The earlier Premiere Ceremony, where most awards are given, begins at 8:30 PM GMT on Sunday evening.

SciencePluse 的头像
SciencePluse7 个月前

Clownnnn🤡

Alákòwé 的头像
Alákòwé7 个月前

God abeg run am for Davido 🙏🙏

Rence 的头像
Rence7 个月前

Hard work pays bro

相关视频