Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Congratulations to portable on his new jeep❤️❤️👏🏾 😂
92,138 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Portable ft Skepta - Big Smoke Stylo performance in 2024

Which one be Jeep jeeper jeepo Sheep sheeper sheepo

This guy taste of cars is very very irritating and ridiculous

Potable so talented man has auto tune embedded in his voice.

Na here de muzzzzz meee 😂😂😂

All portable cars be like wetin welders do

Portable actually get good voice and Talent but agbero lifestyle no dey allow am see road .

one time u are h@ting him, one time u are smiling to his cruise

250 million naira for a brand new Rubicon Jeep Wrangler, is my favourite jeep guys, but this Portable own is not the Rubicon and it should still be about 100 million oh... o lo far oh but na still very small level from GWagon, Portable supposed dey prostrate greet Asake

Hope say he no go soon jump another gate😂😂😂

I don comot like 10 memes for this video 🤣🤣🤣🤣🤣

Abeg how dis guy take turn celeb ?

He is wise he has so many kid and family he can’t be buying all that lambo wey be say na two person go Dey sit there 😐💔😀

Na the first car wey him go buy wey I feel say he actually use sense buy be this .

I swear e no get better for this guy dealer nah him people suppose to dey arrest not Portable again

Which Itel phone they take film portable like this. Which kind ancient car he buy like this. Since Carter Efe whoop this guy, na only im pikin be the good thing wey don happen to am.

This dude is effortlessly funny😂

Na every year him deh buy this car ? Fake life eh

Jeep Jeeper Jeepo!! 🤣😂🤣😂 Owo da lara! ‘Make God give us money’ Amen 🙏

ashlere neva pay now playing ogbafia dey for ground by dammy krane

I hope this one is not on credit before they’ll start looking for him

Jeep jepper jepoo keh daddy fijabi 😭😭😭

God is really working o After Carter efe don work on him finish 😂😂

Shey portable no get crave for GLE coupe and some other classic cars? 🤔

Na every year this wèrè dey buy used car 🤣 next month na you go hear say e dey owe the car dealer and

Building in public is vulnerable in a way nobody warns you about. You're not just sharing content. You're finding out in real time how much rejection you can sit with and still show up the next day.

@xviddl help download this

Congratulations to him

If you no like this guy, my brother check yourself na you get problem 😁

That him area no go hear word today

I love how he's always full of life. Congratulations to him.

Jeep jepa Jepo

This guy no fit change😭

This guy na clown 🤡 😂😂 werey talk say he no put key before him start am😂😂
