正在加载视频...

视频加载失败

Conse🔥🔥 VIDEO OUT NOW !! INDUSTRY MACHINE ⚙️ Niphkeys

261,875 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅 的头像
𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅1 年前

If you see 500k views for 24hours make davido win grammy

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- All I Knew

MONEY🇳🇬🇦🇺 的头像
MONEY🇳🇬🇦🇺1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys Define fell off

JAKE 的头像
JAKE1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys Haaaa!!! Your life don spoil, nah phone una use shoot video? Inshot for that matter

Metro ko boom ri 的头像
Metro ko boom ri1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys So na this rubbish u won release wey dey make u chase clout? Still hold! Cuz e won trend. Hold jor.

Pitosski🦅 的头像
Pitosski🦅1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys Waiting be your name again mugu D remember say Wizkid never insult you for One day when him go start for your body you go rush for room go dey cry

Anchor 的头像
Anchor1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys No be the cloth wey them P square wear inside “DO Me” or “Roll It” be this , Omo @MisterMayD you sabi keep something ooo 👏👏👏 … cool music bro 👍

TIMMY 🤍 的头像
TIMMY 🤍1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys Wait o You dey use inshot edit video keh 😂 You too broke oo Omoooooooooooooooo Your life don spoil looto 😂😂😂😭

Popsy son🦅💕 的头像
Popsy son🦅💕1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys Old taker dey dream to take again, Na wa oh🤣🤣🤣

Getoboy 的头像
Getoboy1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys I believe in you bro 💯 your jam Dey always enter 🔥🔥

emmyyo 的头像
emmyyo1 年前

@Odumodublvck_ @NiphKeys I dey see inshot logo 😂😂😂 belike na iPhone them use shot am

相关视频