Loading video...
Video Failed to Load
CONSISTENCY FEAT aj tracey OUT NOW
997,273 views • 11 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

@ajtracey You drop I jam Od drop I jam Una biff no concern me😂

@ajtracey Me running to stream that hit🥵🔥🔥

@ajtracey Everlasting taker 🙌🏼❤️🎭🎨🖌️

@ajtracey Good stuff, really sounds like good stuff. Big Boys music. I’ll be there

@ajtracey You are the GOAT 🐐 of rap

@ajtracey the blaq i know

@ajtracey This is consistency

@ajtracey Emeka you good joor 😭🔥

@ajtracey The motherfvcking MVP🔥

@ajtracey U no go smell 1 bro , why do you remove zino song from ur album

@ajtracey E no dey Spotify na chief????

@ajtracey Make una leave rap for Blaqqy

@ajtracey Omo if Blaq record eventually cross border full time Yankee ppl no go let this boy smell Naija again sha.

@ajtracey

@ajtracey Why you de sound like Kellylivinglarge😂😂😂

@ajtracey Broooo if anybody tell you say you no good, na bloody lieeeee Too bloody good 🔥🥂

@ajtracey Na this person dem dey compare to senseshona abobi condishonam 😂😂.. Kai una dey disrespect blaq

@ajtracey My dinner 🍽️ don sure. Make I go dine this Banger.

@ajtracey You are good You are great You are marvelous Blaq is consistent Been a die hard fan since your battle rap days.

@ajtracey Bro see cool jam You can never have headache listening to this jam Weda you have depression or you’re the happiest man alive , you’ll jam this one

@ajtracey Nah tomorrow you go know say zinodict no small 😡😡

@ajtracey EMEKA no dey disappoint

@ajtracey “Mixing the shit like I’m like Walter white” damn 🔥

@ajtracey Emeka 🔥🔥🔥🔥

@ajtracey This song dawggg!!! Ahhh you finish work. Yoooo world!! Stand up and pay attention to this infectious rhythm fused with melodic brilliance bar for bar. Pen game from both artiste out the roof. I love good music and this shit hardddd!!!! Yoooo blaq is himmm.

@ajtracey still goin goin🐐

@ajtracey versatility dey cry

@ajtracey Fire 🔥

@ajtracey Thank you blaq. Chai illiterates go begin they vex now.

@ajtracey Consistency 👑💐

@ajtracey Emeka you Dey para oo

@ajtracey

@ajtracey You no real, supernatural being

@ajtracey Bro fuck u as u later removed zino from ur album , no Zinodict is streaming this shit , i unfollowed u too

@ajtracey I no go even listen to anyone if it's true u remove zinoleesky u are cancelled for my side

