Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Content creator shares a video from the day he can never forget.
390,216 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

EMZOvor 1 Jahr
The fact that speaker was destroyed gives me joy

destream officialvor 1 Jahr
Creators, receiving payments shouldn't be a hassle. With destream, it's fast and seamless. Boost your income today!

Maks_ForYouvor 1 Jahr
Is the girl blind She no even send him papa o😂😂😂

𝐤𝐞𝐥𝐳𝙮🍃vor 1 Jahr
Na my wife drive that car

No Other DeeCoy 😈vor 1 Jahr
Na only me see am abi the driver been dey smoke? 😭

ABDEL_MAJEED♟vor 1 Jahr
Na zealot ...e no too cost ....if na JBL them for dey station dey settle am

BOY2️⃣5️⃣vor 1 Jahr
You see women wey Dey drive like this one wey no be her car no worry

Big Kalavor 1 Jahr
Omooo💔💔

manova madeitvor 1 Jahr
😂 e go clear from ur eye

THE KINGPIN 💯vor 1 Jahr
He dey kraze, I like that driver boldness. Dem no get limit?

mrbranovor 1 Jahr
I screamed 😂
